NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:06am On Oct 22, 2015 |
babatawa: baba i dey gidigba
waiting for my CUL with borno boldly written onnit
And how ve u bin na? I dey fine...
Waiting for CUL too bet did I jes see Borno 
Why 
Abi you dey on a mission? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:01am On Oct 22, 2015 |
eclipsehemmy: . Lolz no b jux fear. I jux wan c LAG stream 1 so I go fit go market o. *doz wey dy fear for age no need fear since dem Don get CUN make dem patiently wait for d CUL me I still get lyk 10yrs grace tu reach dat age People fathers be lying anyhow...  Sha... Kuku prepare for 2nd choice o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:00am On Oct 22, 2015 |
Blessedgurl: That empire na something else o
And it's a gooooaaaallll Na my best series presently be that  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:59am On Oct 22, 2015 |
KeriBaby: No worries I'd download  Alright  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:55am On Oct 22, 2015 |
babatawa: Don Omo Aiye Eh?

Lemme nur talk...
How you dey bro? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:54am On Oct 22, 2015 |
KeriBaby:
 Okay...
Oya own ya bluetooth lemme send it  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:51am On Oct 22, 2015 |
eclipsehemmy: d nyt sef jux dy. I jux dy wake dy check d portal,NYSC twitter handle ND NL bt all na d same no details found asin I dy find wer I go pour ma anger lyk madt Ahn ahn  Bet why you d fear na? Me I sleep well o... Didn't even wake at any point... Shey you the fear say as your 31st birthday go soon reach... Dem go exempt you  *mutters* All these peeps wey reduce age wan go service be scared of erthing  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:50am On Oct 22, 2015 |
chimajii: Oho, wahala... Oya @mistabiola come an answer Chimaji stop spamming my mentions  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:49am On Oct 22, 2015 |
KeriBaby: Lord I need those movies in my life right now Lol  Go to o2tvseries.mobi you should see em there. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:48am On Oct 22, 2015 |
donasere: Aw fa na?
Wetin dey? Any news?   News   Baba blood the hot... Oya lemme brief you  #CampAdvice is trending on twitter "Important Notice: Printing of call up letters for batch B 2015 is not available"  That's all BTW, I dey fine... How you dey? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:42am On Oct 22, 2015 |
Kingnap: Or maybe the DG has secret plans to discredit some military folks.... Just saying All the same... Its not in our place to figure it out! We just need our CUL! Make dem go do their politics aside ...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:40am On Oct 22, 2015 |
KeriBaby: Yeah boredom is d reason why we're here  Exactly! But me I already download empire S2e5 and arrow S4e3 tho... So I should take a 2 hour break at a point.  BTW, how was your night? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:38am On Oct 22, 2015 |
eclipsehemmy: . Yhu no ow long e take dem tu put dat notice dere bro? D man Don dy confuse wen pipo wer suppose upload say dem no c am do. Dats d incompetence dy wan FG tu c.i tel Yhu of a fact dix our batch fit b d man last one. Mayb ma fada go b d nxt DG dat one no go bad  Your father for be this present one na  So that we for NL fit get states wey we want  I understand your point... The Nigerian situation is such that, the good ones get fished out while the bad ones remain! This has become a part of daily routine so I'm not surprised at all. BTW, I didn't doubt you... How your night sef?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:28am On Oct 22, 2015 |
Babatawa 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:28am On Oct 22, 2015 |
KeriBaby: Hehehe
Welcome jor Thought I'd stay off but decided I should turn up cos the boredom would have been immense!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:26am On Oct 22, 2015 |
eclipsehemmy: bae dere advice no give us surety say d letter go kum sha. Bt me heard frm an insider dat d act was delibrate tu sabotage d DG by hiz fellow military men so has tu call for his removal as d DG has d man dy block tinx for im pipo. Bfor dem dy gve officers pikin concession tu pick anywer Bt dix guy no gree dem again. I b witness to dat. Bt probably Bfor today end some pipo go start c dere own Bt no b all. ***jux sayin frm ma point of view ND wat I heard frm d military officers around ma barracks neh Good point... But do you think the notice on the NYSC portal wasn't authorized by the DG? If some military folks secretly had plans to discredit the DG, I think the message on the portal wouldn't be there at all! My guess is, there just not ready! And that shows incompetence! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:22am On Oct 22, 2015 |
I won't even print the shi*t f they upload it today 
Na tomorrow go sure pas...
Keribaby
*straight face*
Before you start reminding me I said I'll stay off NL today... I changed my mind 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:20am On Oct 22, 2015 |
theSpark: Typical naija bureaucracy. Now those wey dey go zamfara from Lagos which time them go get prepare and plan to travel? Cc NYSC DG  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:28am On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:58pm On Oct 21, 2015 |
Abdul4trust1: I think this platform is for us to come in contact and share our idea. If that is the case, why are we here complaining about Nysc? Instead, our complain should be directed to Nysc official facebook page, twitter and e-mail. Seun305 Bring chains for this lad  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:12pm On Oct 21, 2015 |
ademasta: Haba trust us nah... We no dey carry last Abi  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:01pm On Oct 21, 2015 |
shawwal1: naso nice try a point is worth having none Honestly 
Especially when you're away. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:59pm On Oct 21, 2015 |
Sammie2310: #laffing#....u ar trying to turn d table on me bah??...
it won't even work...
am not d one without a boo u know...mistabiola is...
ask ur e-wife how strong I am...
#laffing#  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:58pm On Oct 21, 2015 |
ademasta: Yea, chemical engineering get abt 20ladies outta 190 or so... But my dept na 6 dem be... Ehn... Since fresh girls dey other depts...I trust say una been d manage be that  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:54pm On Oct 21, 2015 |
shawwal1: hahaha lemme ask someone around to answer you
CSka na tonight o Baba champions league no be here o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:53pm On Oct 21, 2015 |
goodyboo: thnks Durlin
how r u? My dear I'm fine...
NYSC ended up having the day and most of my time buh... I'm alright now. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:34pm On Oct 21, 2015 |
ademasta: Na so e be jare... Ladies no dey plenty for engineering. Na ironladies dey dey dia  Bet shey una been get girls for other depts  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:31pm On Oct 21, 2015 |
Sammie2310:
Am not spoiling any good name bro...
It's okay to be gay...
admitting to bn gay wuldnt spoil any good name...
you shouldn't be shy of it..
just come out of ur shell okay??
we all understand...
#smiles#
@kerisam OMG!
Did you just come out on nairaland 
Mistabiola coman see  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:30pm On Oct 21, 2015 |
ademasta: Hehehe... Lol. I dey tell u. Those six ladies self na men dem be! *faints*
I go do change of course 
Or institution |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:29pm On Oct 21, 2015 |
itoski: Bet y suggesting go secondary school...kai hope u knw say 12years old dne enter secondary school nowadays I pity that secondary school dem go post you go during service  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:26pm On Oct 21, 2015 |
The Champions!!!!!
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:25pm On Oct 21, 2015 |
|