₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,282 members, 8,421,176 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 09:58 PM

Toggle theme

DonPsymon's Posts

Nairaland ForumDonPsymon's ProfileDonPsymon's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 122 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:28am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Lol
I don refresh tire
Lemme stop looking for something that I would never find mbok
Its not there jor...

Honestly... Its not there!...

Na folks wey dem don throw go Borno... Na them d see that notice.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:27am On Oct 14, 2015
goodyboo:
lol
Sweetheart, hope it didn't show on your dashboard? Oh! It didn't ... I know it won't cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:26am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Donpsymon is really having fun with this gist



U dey use people BP catch groove
grin



grin



So I cannor talk truth again?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:24am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
grin
E no fit show for our own jare
They don't know...


grin


I jes see the thing for my friend own now... And he register when dem come re add the states.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:23am On Oct 14, 2015
ifeanyija:
refresh d page, sometimes it will not comeup till u refresh
Lol... I checked for like 3 of my friends already... Both with my phone and PC... And saw that message on only 1 of my friends. He selected Lagos, Enugu, Rivers and he registered late grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:19am On Oct 14, 2015
donasere:
I never check dashboard ooo!!...... make I use system log in....


Go update u soon.
Baba

You go see am jor grin

You wey don see am since registration... undecided

If you come see am now na Borno certified be that o grin

*tears in my eyes*


grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:16am On Oct 14, 2015
ifeanyija:
now, it will appear for jst one seconds and disappear, I stopped the loading, try and use ucweb u will see it
Lol... Its UC I used na... Nothing came up grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:15am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Hahahaha
You don kolo finish
Ehn...


Bet no be lie na grin

That thing can give people HBP o grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:12am On Oct 14, 2015
Just in: if you saw that notice on your dashboard, kindly prepare for Borno undecided

NYSC the use style console you now...

As you know, they started deployment today... So its jes stylish consolation...

Might as well join the consolation crew...

Take heart ehhuh



NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:10am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Tru tru I no see too
Mke dem d see things n grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:09am On Oct 14, 2015
donasere:
Same here but saw it undecided
Eyaa undecided


Pele cheesy


I tell you say my own no d show till now sef... You see am for your dashboard huh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:08am On Oct 14, 2015
Ese00:
The people who are forming boss saying if u don't get ur state of choice wait till next year are the people that registered from friday with just northern states left. Biko make I hear word. Next time you will do first come first serve things grin
Lollll




Spot on!



You nailed it jare grin


They just mad cause they didn't select the states they wanted grin



Loolll
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:04am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Hehehehe
This thing dey vex some people sha

Y'all shouldn't take this thing too serious Wednesday is here already
I d tell you cheesy

But tru tru... I didn't see anything during reg too... cheesy

And I just logged in via PC nw, still didn't see anything undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:59am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
grin Correct
Lol grin

We're not alone grin

#TeamDidntSeeIt during reg and on dashboard undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:58am On Oct 14, 2015
theSpark:
Where's Ademasta

I hear say you wan customise your khaki and put stars and eagles on top the shoulder.

Na true?
Bet you know say e no go bad ba huh


undecided


Where I go get stars from sef undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:55am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
grin
Lol grin

That's it o grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:54am On Oct 14, 2015
IsiAbuncha:
In the Books of Charles Chapter 8 vs 10 it says;
Blessed are those who do not expect anything good and free from man for they shall not be disappointed
Here we go grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:52am On Oct 14, 2015
donasere:
Aii......

I recall seeing it wen I registered sha......
I registered on the first day so undecided

Didn't see it cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:38am On Oct 14, 2015
donasere:
E don dey dia since day 1 na.....E dey b4 dat corps posted to borno, gombe n yobe will be allowed to redeploy.
Nooo


E no dey when I register o...


I'm with keribaby undecided


E no dey when I register... Just tht "CMs posted to errrrr borno bla bla bla" grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:36am On Oct 14, 2015
goodyboo:
I know...u r 1 in a million.
cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:35am On Oct 14, 2015
jatau7:
u wia no bro.....we go flex aks well 2geda
I the tell you cheesy
NYSCRe: How To Enjoy And Make The Best Of Your NYSC Year! by DonPsymon(m): 9:31am On Oct 14, 2015
RemyMartins:
Their Chase and Comfort dy look funny. Na police I buy then just buy the lux to add up
Abi o...


I go do my add ups for camp tho


I no wan carry plenty load.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:16am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Nothing like that on my dashboard jare

Dem no see us
Me sef e no dey...

But he said the thing pas quick... So I'm guessing if I use my PC, I may see it.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:14am On Oct 14, 2015
jatau7:
na xo...I even dream say me n u dey d same camp
Broda


no be lie...


Na AKS... Jes chill the see am... E go shock you when we dey d same hostel cheesy
NYSCRe: How To Enjoy And Make The Best Of Your NYSC Year! by DonPsymon(m): 9:13am On Oct 14, 2015
RemyMartins:
Hehehehehehe almost sha 14DAYS more.

Niggas be wan sell fake lux premium for me oh. If u see the stuff ehn dy like feather
Lol broda cheesy


You for enter better boutique before you buy o...


Guys sef the hustle...


+ why you use lux sefhuh I prefer chase deer o
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:11am On Oct 14, 2015
goodyboo:
while hoping for the best,we shd also prepare for the worst

most of us won't get Whr we desired fah..so r we gonna stay bk ,the anwer is no cos we won't wanna waste extra year staying bk.

let's just kip our mind on a low key pls,so that wen it comes we won't get disappointed.

#hope I made sense#

mrng house.
You did my dear cheesy


You always do... Its called mind preparation... Bringing down your expectations and taking things as they come cheesy

Good one.


goodyboo:
yea,ur chest was a pillow for me and ur arms, blanket

u made me feel like a princess.
Of course! You're a princess...


In your arms I forgot all the worries and troubles of this world... Who would have thought that a possibility?

But with you everything seems right and I'm so lucky to have you...


*perks and hugs*
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:07am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Donpsymon what is this I am hearing sad
Survey abi sule undecided


I don't care o... Peeps who registered after me should be troubled o... Not moi undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:06am On Oct 14, 2015
mistabiola:
★★★O'BOY
Tell me itz a Joke..... lipsrsealed
Ayam allergic to long distance travelling....
Make dem no go try nonsense oooooo.....
Lemme check moi dashboard self.... tongue tongue
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Jes today wey dem start deployment o... Dem begin show us true colours...

Not that I'm surprised anyhow... Na Naija we dey undecided

But I still get hope.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:04am On Oct 14, 2015
jatau7:
lol....bro no give ur self hope....pason wia reg early even see d same tin.....mehn am loving nysc....
Ehn... Make dem d see am na...


Me I don know my destination already...


I'm faithful like that undecided
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:58am On Oct 14, 2015
starlight101:
i get hope were u dey
I dey house now o...

I say ma rest today... No gyming for today angry
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:57am On Oct 14, 2015
jatau7:
lol....bro dis 1 wia u dey ask am wen him register.....u don dey fear ne? nysc will not kill somebody....please make keribaby no see dis tinnn ohhhh na instantly she go faint
Nothing go happen jor undecided


I know say dem jes the talk that thing to scare people...


Na peeps wey register late go d fear undecided
NYSCRe: How To Enjoy And Make The Best Of Your NYSC Year! by DonPsymon(m): 8:55am On Oct 14, 2015
RemyMartins:
Mehn I dey oh
Abi...

cheesy

You don buy camp things finish ko?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 122 pages)