Donseaun's Posts
Nairaland Forum › Donseaun's Profile › Donseaun's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 53 pages)
Post ke? Is there a way? Dont tink so o! |
@info Lmyo, Dnt worry, i will confess,i was d one who impregnated her. Plz forgive me, drop d gun. |
Dis markenny sef! U too harsh! Taaaa! |
@poster i'm nt sure if we speak dsame languege bt i tink its on that sharemobile, cant remember d name, jst search 4 "bt" sha! I knw its bt sumtn. |
Wonders shall neva end o! Me sef dey luk 4 job as vault keeper in CBN meezy i go catch u 4 magicalwap o! Hehehehe |
Balls ke? Balls as in snooker balls? |
Ye! Nt in Nigeria? Abeg flash me, e don tey wey i c international no 4 my fone last, hehehehe |
Hehehe oga ju. |
Yes o! Free ni mo fe! |
Dis one don cum again nw bt big big oyinbos! Wetin be "for d tutor nw"? |
Ye! Mighty itagba o! |
Yes,bt cant timk of one atm. |
D sisx i av is trial version, bt u can try addn X to d link i provided, it jst might work. |
@info xactly. @tobs na dis pkabo alagbado o! |
Hehehehe, orisirisi, emi ni won tagba bi yen o! |
Abi o! |
Av done dat 2ce, and av called customer care line 4 it 3ce, d funiest part is dat d 3G logo flashes my fone weneva i switch it on, u can jst imagine, dat means av been activated ryt? I tink its network problem around here jwo! |
Holy mary save my soul, where d 4k am i? |
So celtel 3g don even dey? God save me 4rm d anti-christ, tobs,both Glo et MTN 3G no dey here tse! |
Amen o!!!!!! *jumpn up and down cos i knw its done* |
Jst continue askn its gonna be answered sumday, a journey of a thousand miles starts wt jst one foot lift |
Like say i knw say na dis one go first diss me, taaa! Pkare mehn, |
Nw tinking 2ce, |
Gosh! As anyone ever mailed dis kinda pipz?, i'll neva do such. |
@fadajazzi Dey av finished discussn bout xchanger, its bout sites dey are on. Try moviespal.us/ works wt mtn cheat, u can download d latest movies dere, bt d smallest size is bout 40mb, so s.e fone is d best for d download, although av neva downloaded any. Hehehehe |
Here is d sis sha, i jst knw say E90 na communicator, well to dose who might nid it sha http://get.opera.com/pub/opera/series60/2.x/865/emea/opera_s60_865_EMEA_70s_20.sis but u can try get.opera.com 4 ur own fone model,i dnt av d direct link wt me,bt i tinks it dere, chao pal. |
Wen will i even smell correct fone sef? Tseew!*vexn* |
Wat a thread |
Wat a thread |
Ole ni bobo yi o!, u cum 1st me post am, Wel i nw av d wall emitter, hehehehehe*zobo* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 53 pages)