DONSUPANOVA's Posts
Nairaland Forum › DONSUPANOVA's Profile › DONSUPANOVA's Posts
1 (of 1 pages)
Dnt blame u guyz u criticizè wrestling dats y we "NIGERIANS" we dnt grow in sport we depend on futball only which we no the truth dat we arent even doin well in d so called futball. I will urge u my fellow wrestling fans dnt mind their mouth coz anything u do people must talk. I like batista who do you like? |
BAYERN SHOULD WIN D MATCH O. MADRID SHOULD GO ALONG WIT BARCA |
I don't think their reign is over in futball. D problem is dat for d last three matches they met d wrong people. And for chelsea match i think dat luck is not on their side. |
[color=#000000][/color]Na now una go call meetin since other pepple no dy get light una no dy talk. PHCN abeg make una go find work o.Na now una go call meetin since other pepple no dy get light una no dy talk. PHCN abeg make una go find work o.Na now una go call meetin since other pepple no dy get light una no dy talk. PHCN abeg make una go find work o. |
Boy u don hammer o. |
Make una try o dem go hear. Until GEJ hug transfromer.na wash!!!! |
Boko haram change o!!! |
1 (of 1 pages)