₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,343 members, 8,511,412 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 03:17 PM

Toggle theme

Dotez's Posts

Nairaland Forum › Dotez's Profile › Dotez's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 159 pages)

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 5:40pm On Aug 05, 2021
OffsahBoye:
grin
Chai
I don't want to stan same person with you grin

But be like you go organize welcome party for me


This White Ego bilii Dy enter my cheek
I knw say u don dey wait to observe Hms wey get better chance of winning,blady bandwagon....naso u do last yr

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 12:42pm On Aug 05, 2021
Falomo211:
Abeg make whitemoney stop to dey cook sef make everybody find Wetin him go chop wahala for who no sabi cook dem no appreciate am
And you dey support Whitemoney grin grin
You wn kill Whitemoney shine grin grin

If Whitemoney no cook again for inside dat house,he no go get content again nah,abi u mah u no knw say na for only cooking he dey geh those highlights, nothing again

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 9:49pm On Aug 04, 2021
Is this Tega really a married woman?

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 9:39pm On Aug 04, 2021
omotolly22:
I don't know why arin is hated so much on twitter ,they are always dragging her even though she doesn't do anything wrong

I think she should remove all those rings those are the things drawing her back , physical appearance matter too
She reminds me of Beverly Osu,she didn't get much love as Melvin then,buh she was nvr put up for eviction by the Hms till she reach finale.....I think same might happen to this Arin as well ,so far so good sha az been able to build some level of cordial relation with majority of the hms,and i'm sure most of them are not really seeing her as a strong contender.

She might just be lucky to go on like dat without finding herself on the chopping board most especially now that there is save and replace

At the end of the day,does not really matter whether viewers like her or not.....buh it is gonna be a torture for some of us to keep seeing her on our screen with her nasty attitude

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 9:20pm On Aug 04, 2021
Falomo211:
That jackie b sef na only her assets I dey see she sef boring
Boring to stupor

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 9:17pm On Aug 04, 2021
This Jackie B shey na Black lipstick she dey use nae? Why is her lip extra black like dat,like dat of smokers

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 9:14pm On Aug 04, 2021
fitzmayowa:
Na ban we dey play with so, let's take this to a dead thread....
grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 9:13pm On Aug 04, 2021
fitzmayowa:
Verane na Madrid reject I'm waiting for him to prove me wrong....
Lol
@the bold can you expatiate on dat pliz

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 9:10pm On Aug 04, 2021
Akwamkpuruamu:
So Biggie should evict WhiteMoney naahuh Are we a joke to you Lai dis
Even Whitemoney na joke

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 8:59pm On Aug 04, 2021
fitzmayowa:
Na Second or Third place as we are not ready ro win the league yet since we are not making effort to fix our shaky defence....
Until we buy Van dijk bah

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 8:57pm On Aug 04, 2021
Biggie should evict all the people up for eviction this week.......the rest go dey serious

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 8:45pm On Aug 04, 2021
Na only wen Housemate dey cry everybody go dey post update....ahn an

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 8:38pm On Aug 04, 2021
bentenny:
Be silent and concentrate on his team's work!
No wonder he was finding it hard to talk much about his own group's work!
He should wait until the results are out before congratulating his opponent! Simple!

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 8:37pm On Aug 04, 2021
neztar:
too early to judge. They are not as boring as tobi and Ozo's set
Oh my God undecided
Are you referring to Double Wahala and Lockdown season?

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 8:01pm On Aug 04, 2021
I think dey've all done a nice stuff there.
But how well they are able to interpret their art work will determine who wins

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 7:25pm On Aug 04, 2021
ifeanyi10059:
White money is full package, the rest can't say much about them ,
Premium or Yanga

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 7:24pm On Aug 04, 2021
CRUISETOPIAVP:
The way you dey press necks on this street ehn grin grin grin grin grin
grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 7:22pm On Aug 04, 2021
Since Maria no dey reason dia fave too much,dey don jump on Beatrice.... grin grin
Beatrice dis Beatrice that grin grin
Dem even give the mirage ship name 'Whiterice" grin grin
Una go soon see fried rice and Jollof Rice grin grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 7:19pm On Aug 04, 2021
Coldie:
What if there's still one last wildcard in the house, who will that be
Whitemoney!!!!

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 7:15pm On Aug 04, 2021
Na Their Pere group go win this task
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 7:09pm On Aug 04, 2021
chikasnight:
Incase you don’t know many people who are voting for him are not yet following him cool
Those ones in his village bah?

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 7:08pm On Aug 04, 2021
CRUISETOPIAVP:
You wicked! grin grin
Voting wey be say in 5 mins, you don exhaust everything unless say you wan go steal person Dstv cheesy
Ah dey tell you grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 7:05pm On Aug 04, 2021
All this People supporting Whitemoney and Maria togethergrin grin grin una dey decieve una sef,who una dey play,na una gangan be bandwagons,so that if either Whitemoney or Maria win now,una go claim say u dey support both of them...Pick one with your chest and support no dey claim i like Whitemoney and Maria (dat one na lie) u don ever see person wey dey support both Madrid and Barcelona simultaneously b4? grin grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 5:42pm On Aug 04, 2021
safarigirl:
Speaking of getting cars...

I would like to congratulate Superions on their very rare feat of buying Ọzọ a house.

You guys have really done well for your fave, and he fully deserves. May he continue to make you proud in his endeavours, I am sure he will forever remember the impact you all have had in his life.

Oh, and Happy Birthday to him.

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 5:40pm On Aug 04, 2021
All this "keep voting" "keep voting" abegggiiii grin grin keep voting what? Voting wey most of una for here don exhaust all your voting medium limit? Who una dey try impress sef u must think we still dey sms voting regime bah grin grin.

Make biggie they show us the number of votes to include the usual % this time around sef grin grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 4:53pm On Aug 04, 2021
Pere don dey torment some people hear consistently......he has been crushing and pressing their neck, grin grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 3:39pm On Aug 04, 2021
You will think is all the 300k followers that will vote grin grin grin if na like that,Nengi for pass Dorathy nah

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 1:56pm On Aug 04, 2021
garfield1:
Did he treat you and you didn't recover?
Olodo grin grin

Wetin concern Actor with Treatment? grin grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 1:53pm On Aug 04, 2021
Alamkir:
They will lose more than 100m if they stay on BBNaija for 2 months. After all na one person go win the money, so what's in for the rest
Funny
How many(if there is o) BBN past winners or Hms is making close to 10M per month.(steadily) not once in a while o

100M you say grin grin you're very funny

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 5:33pm On Aug 03, 2021
This Saga just dey lie grin grin grin biggie caught him there,his nomination did not agree with his view on Beatrice.....ode grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dotez: 5:08pm On Aug 03, 2021
Niyi dey do gambling business.......e dey form Elon musk grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 159 pages)