Dready's Posts
Nairaland Forum › Dready's Profile › Dready's Posts
unity fm all the way |
@ dremoney wad up? Na you dey make me post something for this thread so, i can see you really the guy. Fear catch me when i hear say he blast dem bros for underworld inside he song. I don read so many post and i think all of 'em really got something to say i still follow u plead on his behalf make una forgive am but 2face nor be small pikin again he suppose to dey fit to dey reason before he say or do anything. Omo i just tire oooo |
Darm I give it up to NEYO any day |