₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,929 members, 8,447,792 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 01:21 AM

Toggle theme

Drizzt27's Posts

Nairaland ForumDrizzt27's ProfileDrizzt27's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 12:11pm On Jun 20, 2018
Juzec:
embarassed embarassed
No sqeeze face my guy... E dey happen. wink... Wetin come dey happen today? Abeg drop ur game make u quote mi. #greens
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 3:22pm On Jun 19, 2018
JixNation:
I do take alcohol, but not always.

I fit take 4 bottles of Orijin nothing go happen.

But when I'm at home.

In school, peak milk, amstel malt do the thing for me.
E don adapt ur system nah... My own system no jst wan alcohol... Same way some ppl can smoke wee till thy kingdom come...

Like ekwe talk.. "If e no gud for ur health... " grin
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 2:48pm On Jun 19, 2018
Betnomore:
Everything is perfect. It is just only foolish to continue on a venture that is not worth it. Some people are very cool with gambling. Like me, I used to drink and didn't have any problem with it. Never have I had regrets when it comes to drinking except for the normal few hangovers. All I'm saying is that gambling is not meant for everybody. One needs to conduct self-assessment to know things that are okay with one's life.
Na true u yarn... Becos dt same alcohol u cool wit ehh, e dey wound mi big time. Ordinary 2 bottles of origin na war for mi, until 3 xmas ago wey I go drink 5 bottles 4 one party like dt. Mehn... I vomit reach one stage wey green green tinz na e dey comot my mouth. Na dt day I taste alcohol last, Infact na dt day I sabi say mi & alcohol wld neva be pals.
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 12:40pm On Jun 19, 2018
Juzec:
Colombia v Japan
1
1X2
1.70

Poland v Senegal
Home 1-3
Total MultiGoal Home
1.35

Russia v Egypt
Home Over (0.5)
Home/Away - Over/Under
1.28

Varbergs Bois v Helsingborgs IF
Over (0.5)
Over/Under
1.04


ODDS
3.06

Z7HPL985

Cc drizzt27
Seen man... Thanx Juzec... More greens
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 10:58pm On Jun 18, 2018
Juzec:
Wonnnn!!!!
Issa Banga... Oyel dey ur head. Thanx bro. Hw 2morrow dey be oh. Just quote mi anytime biko
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:08pm On Jun 18, 2018
BUGOFF:
Lol. Crase Man, Mek I Nor Jus See U Near Ikotun Shoppin' Complex Sha.
Baba oh... cheesy e sure mi say u go do normal. grin
How is d family nah? U see as alabi take dey distribute tomato paste free of charge. shocked
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 6:29pm On Jun 18, 2018
Juzec:
Belgium v Panama
Over (2.5)
Over/Under
1.70

Sweden v Republic of Korea
Home Over (0.5)
Home/Away - Over/Under
1.30

Tunisia v England
Away 1-3
Total MultiGoal Away
1.25

FC Dinamo Minsk v FC Vitebsk
Over (0.5)
Over/Under
1.10


ODDS
3.04

78ZVGY7

Cc drizzt27
Juzec... Juzec... grin
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 1:45pm On Jun 18, 2018
BUGOFF:
Flesh And Blood Did Not Reveal This To You, Bobo.
Meanwhile, Where My Funding, Na?
;... Bugoff sha... Lol... So na spirit reveal to am say u be agbalagba?... grin... I hail oh.. "Agbalagbi" cheesy
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 1:02pm On Jun 18, 2018
Juzec:
Belgium v Panama
Over (2.5)
Over/Under
1.70

Sweden v Republic of Korea
Home Over (0.5)
Home/Away - Over/Under
1.30

Tunisia v England
Away 1-3
Total MultiGoal Away
1.25

FC Dinamo Minsk v FC Vitebsk
Over (0.5)
Over/Under
1.10


ODDS
3.04

78ZVGY7

Cc drizzt27
Thanx man... Nearly missed dis... I just dey come online.
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 12:58pm On Jun 18, 2018
Rushmore:
Mbok you get the code?
78ZVGY7

Cc Juzec

Jst coming online buh I believe dts d code
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 1:57pm On Jun 17, 2018
alexistaiwo:
Na preseason sure pass.
If you know your way around over 2.5.


You are guaranteed to win something substantial to start your normal season business with.
I go dey wait ur games then oh bobo... Make sure u quote person. I miss ur games, becos then na to choose jst 3 or 4 stake and e dey pure 4 mi.

Dat is if "pikko & co" wld allow matters rest.
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 11:17am On Jun 17, 2018
Juzec:
France v Australia
1
1X2
1.25

Argentina v Iceland
1
1X2
1.35

Peru v Denmark
Away 1-3
Total MultiGoal Away


2.33 odd
Juzec how far nah? Nuttin 4 2day? Yestaday was close buh oyel dey ur head. wink

Am awaiting ur picks oh!... "Unto system bets"
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 11:12am On Jun 17, 2018
DonPiiko:
The moniker has been deactivated, he is a professional almajiri
Donpiiko... De original "piiko"....

Lemme run away b4 d oda "don" come follow mi drag matter... D guy rifle bad gan, his verbal missiles are terrible! Buh I gbadun both de original & d fake. I mean, how can u not like "pikko"?

DonPiiko, mi I nid job/work oh. On a serious note grin cheesy
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:22am On Jun 17, 2018
goldenval:
Nigeria bleeped some ppl up... anyway, made over $3000 today alone playing inplay.... Tomorrow is another day wink... If you know you know cool...

Beach soccer made me mostly 60% of profits today and baseball tried, just tested it for the first time today and it works... tomorrow I will try again.

Good night guys..
Nice one... U try.. If we say make u teach us ur style now e go be like say na rubbish we dey talk, like say na funds person dey beg. Kwantinue ur igbadun alone oh. smiley
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 4:38pm On Jun 16, 2018
TalabiAudu:
Seriously. Believe what you want to believe sir..

That was my leg. I thank God its getting better now. I've left the hospital..

And I've settled my bills. All thanks to God..

I don't want to be associated with scam sir!!
Thank God u getting better... It is well wit yhu.
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 11:04am On Jun 16, 2018
Juzec:
France v Australia
1
1X2
1.25

Argentina v Iceland
1
1X2
1.35

Peru v Denmark
Away 1-3
Total MultiGoal Away


2.33 odd
Gbayii Juzec... Make I forget 5h ontop am...
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 9:15pm On Jun 15, 2018
That3:
Nigeria to win at 5.40 odds tomorrow. Let's see how many of us are patriotic.
Patriotic kwakwakwa... Abeg, High BP is real oh. Wld rather see d match wit peace of mind. E go beta make I buy 2 bottles of origin wit beta fried meat take am dey reason d match abeg.
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 11:36pm On Jun 12, 2018
willty4:
Good night Jo Don't understand you guys tonight
Infact, dis is exactly hw I feel.. D annoying part is d different useless monikers wey person neva see b4 wey go jus jump come outside anytime dem hear say dem dey share funds
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:52pm On Jun 12, 2018
DonPikko:
you have come again,
you have come again,
beggar you have come again,
Jesus come and take control
See ehh... I don tell u b4... U no get joy rara rara at alll
grin
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:50pm On Jun 12, 2018
Oya... Donpiiko. I sight u. smiley cheesy
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:41pm On Jun 12, 2018
goldenval:
Lmao!!... no let 1xbet suspend us shocked shocked shocked.... so you made close to $500 in less than 3hrs, you dey happy... what will happen when you start making $2000 full day shocked shocked.....

Anyway, in sports betting, inplay is the king... Just pay attention with the players and start hitting them real hard.

I accepted your offer because I told you, If you want me to manage your account fund atleast $200 or else, I won't manage it tongue.... you can withdraw back your $200 and leave the rest, let me handle the magic from tomorrow.

Once I hit $2000, I will be done with your account because me too like sports scam betting wink wink
Goldenval... Goldenval... Goldenvalllll
So as person no get $200 to fund account now no oda way again!! Some of us no nid fish exactly, na d knw how oh... Or shld I say work-thru. grin

All is well. Hope u gud!
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:13pm On Jun 12, 2018
alexistaiwo:
You people won 60 million plus here in two weeks not counting those that didn't loud their own and chop codedly...
And you expect bet9ja not to maintain a 24/7 surveillance here.
You never see anything grin

Seems exposing undercover bet9ja agents be the next job for our thread crack team of detectives

As the unofficial sacrificial lamb of the thread.


I am patiently waiting for some people to start pointing accusing fingers at me tongue
No oh... Rara oh, u no be bet9ja agent nah. We don sabi u already
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:11pm On Jun 12, 2018
Sugaarh:
e no reach 10mins wey dah guy post datin dem just scrape am wit immediate effect.... habeg mk una dey verify d peeps wey una go like to add 4any group oh....bet9ja agent fit join too yu no go knw
Distin pain me oh
Na so... Buh how person wan take sabi dem? D thing pain mi as dem scrape am sharpaly. So fast...
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 7:58pm On Jun 12, 2018
Godrocks:
bet9ja agents full this thread I swear
Bros I tellz u... Dem been dey talk am b4 buh I no gree inside mi mind. Buh now I CONCUR FULLY.

Wats buggin mi mind is "what do dey stand to gain"? Am talkin as per dis bleeping agents.
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:59pm On Jun 12, 2018
qualityGod:
I believe Bet9ja agents are here
Am beginning to accept dis as FACT
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 1:05pm On Jun 12, 2018
1nigeriamyfoot:
what i will do be sey i will find time and write it down in details then post the download link here and cc you, other people who are interested can download it as well as it will be free for everyone
Oga, i sabi say u dey busy... Buh I still dey expect dt write up oh
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 1:00pm On Jun 12, 2018
DonPikko:
na the ajasa dey boost your account ba
No oh pikko bobo... U sef dey bust mi mind too... Ur snipper shots dey always hit target.

Abeg no shoot mi... I still dey tend to d wounds wey alabi gimme last weekend

grin
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 12:52pm On Jun 12, 2018
DonPikko:
You have been trying too hard to get attention here again, but nevertheless a conman will remain a conman, Bloddy Scammer
Don don pikko.... U wit dis ur snipper rifle ehh... E be like say u don customize am specially for Alex ba? Easy jeje... U no get joy
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 12:42pm On Jun 12, 2018
alexistaiwo:
See, young man, be careful and think it twice

Before you choose to use, before you choose to use, use your device

So you don’t have rain drops falling from your eyes

Only it is a blessing in disguise

Oh what a sacrifice, a sacrifice

Alabi sacrifice! tongue
Taiwo u no well oh... Walahi... Lol... Missed all dis ur ajasa....
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 7:32am On Jun 12, 2018
Juzec:
Thank God I’m a year older today. It’s not been easy but I’m grateful. Happy birthday to me, myself and I. grin grin
Proudly June 12
Happi birthday my mans..
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 7:25pm On Jun 11, 2018
alexistaiwo:
I initially thought that he was faking it you know as normal thread parole dey be.

Apologies once again Mr ladonz
Peace
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 7:24pm On Jun 11, 2018
alexistaiwo:
I initially thought that he was faking it you know as normal thread parole dey be.

Apologies once again Mr ladonz
Cool

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)