Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 11:34pm On May 18, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 10:54pm On May 18, 2018 |
toomush: I like your begging strategy...form friend first, attack ppl wey bin badmouth before then beg U sef sight am... Lol |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 10:51pm On May 18, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 10:49pm On May 18, 2018 |
Metuh: na so... no game is 100% accurate
no just forget me brother. even though na staking power thanks Sabi boi...  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 10:39pm On May 18, 2018 |
davida222: See people for thread.. The Amajiris Are back  U are ryt bro... And dey are opening their mouth to talk rubbish so as to get funds... |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 9:05pm On May 18, 2018 |
Cleoo: explain each of the options... My bet, my predict, and my win is what and how? From the view of ur free Friday games, u are going to get my patronage often His service is ok ba? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 7:09pm On May 18, 2018 |
peteromakay: you sure say no be bet agent ticket Bet agent ticket! Pls explain... I no understand... Never heard dt phrase b4 |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:44pm On May 18, 2018 |
yugoo: Guy,i don do christmas and Salah here.You no see free code wey i drop now now No oh.. No vex I no see anything |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:42pm On May 18, 2018 |
Cleoo: I played his free Friday games, let's see how it goes..... Okay... Am interested in d result |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:19pm On May 18, 2018 |
Jagaban880: .so de game fit Cast be dat Yelz nah... Na 90% e talk... Jst incase e cast |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:17pm On May 18, 2018 |
yugoo: LOL,Thanks,but like i said, it is 90%, Oga farabale... Our wazo still dey ur hand and we dey find d code |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:16pm On May 18, 2018 |
Cleoo: Will patronize you, buh make sure say ur biz is legit and ur odds are sure win.... Otherwise I go cast u for net! Beta relax ur muscles... No be person carry wazo follow dem do play-play now wey we don dey call SARS to help us find code. I repeat... Relax ur muscles make u watch |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:13pm On May 18, 2018 |
SeunKelechi: Bobo, as I try ham i no see any code ó, but guy talk say na my number get issue, say make I drop number make dem solve the issue... But my mind no do again jare...
You fit try sha...  WHAT?! No code bawo? Na wa oh... So ur wazo don enta one-chance? Wetin eye no go see ehh |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:09pm On May 18, 2018 |
Betnomore: Red tomatoes oooo. I no go touch Australia league for my life again Oh boy... No worry... It is well.. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:04pm On May 18, 2018 |
SeunKelechi: I just say make I use WAZO take do play-play ooo, Bobo... Abeg no forget let house know d end result of dis wazo wey u take do play-play oh.... Cos play no dey |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 5:00pm On May 18, 2018 |
Betnomore: I even dey happy as the team dey lose now so make e go shaa win the other half How far? Hope say e comport |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 11:31am On May 18, 2018 |
Betnomore: One games has started already and loosing at the moment  Him don calm down... Why u pour cold water for him bodi like dt?  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 11:05am On May 18, 2018 |
BUGOFF: Lwkmd! Bobo, U Are On Ya Own O . . Nor Even Mek Mistake Ask Am To Fund Ya Akant Wen Those Hefties Dey Arand O. Lol My nigger, Infact na siddon look I dey oh. Account dry since monday & na siddon look dey observe I go dey till maybe month end. Afta month don born..  More greens to una today... Na my prayer be dt... Make all of una win... Imagine like say jst 10 ppl win, una go fit donate #100 each nah...  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 10:40am On May 18, 2018 |
BUGOFF: I Say He Gives The Guy Up To 1m, It Wud Take A Lot Of Guts To Do So. Look At It This Way, The Squatter Is The One Who Actually Put The Game Together For Him (no Matter His Evil Intent). He Shud 4give The Guy And Appreciate God By Dropping 1m For The Guy. Its No Big Deal. I felt dt way too but was too scared to voice dt amount... Guy if u see as dem wan even beat d squatter ehh... Na mk mi sef no chop slap, if no be say dem regard mi small dem for let mi knw sef oh.. Buh as dem see say I bring d suggestion dem agree grudgingly. And mi no wan close d bobo wey win becos we no too dey tlk b4... And besides he don already get like 7 hefty "self volunteered" bodyguards already. Money is power... "In Lil Kim's voice" |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 10:25am On May 18, 2018 |
viktor88: I wouldn't give him a dime Yeah, many ppl felt dt way too... Infact it was mi dt first suggested he gives his guy small something... Bro.. I jst felt like he shld give him not based on anything... Infact e no deserve am... But u see dis God issa wonderful God, he jst wan show am say devil na jst area-boy... #7milla na correct money... If he give am 200k na change, and d change go always remind am say God pass devil and e papa... Shebi dt "change" go roof d guy head nah... But u tink say he go everly sleep well under dt roof? Cos if na mi be d yeye guy na nightmares oh |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 10:06am On May 18, 2018 |
pillan: for real? I tell yhu... Dem be university of ibadan students sef. Distance learning |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:41am On May 18, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:36am On May 18, 2018 |
Betnomore: Shey this one na Nollywood movie niii. Mehn this is fucking hilarious. Na so life be ooooo. God help us all My broda... We still dey settle fight till last nyt. He wan push d guy comot house... But men be like he shld sha give his guy small moni to at least rent him own place. Lol |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:33am On May 18, 2018 |
Chidexter: The guy is trying pls don't get me wrong. But he should have stated d site when asked, regardless of it being a paid site or not. Same way golden Val shared Dat Blogabet site. Well, maybe he dint see dt question. No too para |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:25am On May 18, 2018 |
Esthy96: See mumu did I said anything bad?
Park week joor, someone ask which site and you kept mute and I discovered the site and I answer him and you are here talking rubbish Bros relax ehh... No vex abeg... D guy dey try, no be everybody fit dey drop him paid picks free... Abeg mk peace reign baba oh |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:24am On May 18, 2018 |
Chidexter: That's Nigerians for u. They act like the bookmakers, as if it's their money you're winning Dis ur reply reminds mi of something funny dt happened in my hood last week. A nigga decides to help his guy by accommodating him in his one room self-con.... Dey both hustle hustle and punt too... But d guy dts squatting is very gud at punting... So he decides to forcast a mega ticket of 350+ and stake 1k... But afta sneaking to d bet9ja shop alone yo play d ticket he then tells d guy on d system (who is also their mutual friend) not to give his nigger d ticket to play since he has no forcast skills... Of which his nigger suddenly appears in d shop afta dis dude plays d ticket and asks for d coupon code.. Dude chks his fone and quickly edits d booked one on his fone and rebooks again to give him d wrong code. He changed 2 straight wins in d ticket to draw games... Gave his nigger d ticket and goes away... Na so dis play am stake 3k oh... Alas d odds don enta 1900+... Result na say dis nigger won dt ticket.. #7million plus. D person wey give him guy fake ticket... Him game cast.... Na those 2 straight wins wey he change to draw wound him ticket. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 8:13am On May 18, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 7:13am On May 18, 2018 |
JixNation: Him sure pass Nigeran constitution sef. Jixx... U sure? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 7:12am On May 18, 2018 |
JixNation: All of una here be like my family.
If I get/pay for fixed today and the odd 4,000 sef I h.cho am! U be person |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 7:12am On May 18, 2018 |
JixNation:
 
I want to hit em hard. Oyel dey ur head I swear |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 11:57pm On May 17, 2018 |
JixNation: ◕► Date : 17 - 05 - 2018 ◕► League: South America: Copa Libertadores ◕► Match : Libertad Asuncion Atl. Tucuman ◕► Time : 23:15 ◕► Tip : X(Fulltime) ◕► Odd : 3.70 ◕► Safe : 100%★★★★★ Nice one bro... Although I miss am |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by drizzt27: 12:40pm On May 17, 2018 |
toomush: Do you mean colour red like red tomatoes No oh... He meant green nah |