Dstnd's Posts
Nairaland Forum › Dstnd's Profile › Dstnd's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 38 pages)
Taiye4Christ: No be the same dania30 wey you dey eye since we dey talk about so?yes ke wetin do her.u know am a comedian, actor, dancer.so all NA joke.abi dania30 |
my brother am there now..they are asking to follow some c.e.o or world leaders abeg help me |
omaimoje: @Dania30 amen oo @dstnd wise decision..u are only fighting for the interest of ur brother |
dania30: Hahahahaha...Wu deh bet una self...well I believe u jare |
Taiye4Christ: So easily, bro?am the only son jare |
dania30: Every frnd dt has turned foe @omaimoje, baba God do ur work.....u self too like boys...haha NA only u |
Taiye4Christ: Bro, you be my correct guy. Shey you don relate with dania30 well well get her consent for the matter?....abeg NA joke ooo.gud luck to e-suitors .....I no deh o |
omaimoje: dem plenty oo, even my broda join..I done give up.Wu go be my gal ooooooo.all d ladies in this house done carryfa |
Taiye4Christ: In 2face‘s voice....I understand bro in d lord |
dania30: Na only u waka come...I don give up...she no give me green lite |
omaimoje: ah! Dania30, I wee tell Abati, luke, promise, ermmmmmm who again sef *scratches head*,,,only her?all ds guys ahhhhhhh....I no go give up |
Elantracey: Its very possible , for me I can , as long as he is someone that compliments me and he's dreams and visions tallies with mine ...did u just mentioned vision? |
marieolae: I am willing to..under the conditions that he makes me happy, satisfies me in every possible way..nd shows complete commitmentoya shall we start |
guys ....I don see the gal I deh find. oo her name NA dania30.help me bless God.mummy pastor oya bless us.taiye4christ by broda oya na |
omaimoje: which guy?no worry NA only taiye4christ go sabi |
omaimoje: Amen ooo, Enemies wen put d time ontop d tablesee as d guy package ham |
omaimoje: v seen d time table oooGod punish ur enemies weh follow u come here |
KanwuliaJara: No nia my mama if she nor get money for her purse o!lolzzz weldone |
sojiboy: Taiye4Christ, Trendiitee, noordean, nabsprada, sodiqyinka, jennyesh, curiouses, titiluvly, dania30, horlawoomey, heineken,..table suppose show next month sha....how u deh oga |
olasmith10: I deh awake, Which one u deh go..na ogboni meeting on point now o..just few more mins before I go take off..let go there....fire of God for tear una down |
Taiye4Christ: Brotherly, so you no save am that day, abi?...yes ke.I go save am now |
Taiye4Christ: *excited*...she no deh ds section.I go go bring her come here |
Taiye4Christ: Ehen... we sef just finish our night prayers too. We dey think whether to turn am to vigil....ride on pastor |
trendiitee: oya nw,,, I'll b waitin to bless d e-marriage ooooo.. Mke ur intentions knwn bro.not now jare cos she deh online....open teeth |
Feyifahm: op u remembered us in ur prayers...yes ke but I no mention names oo |
Taiye4Christ: Sodiqyinka, just noticed I didn‘t see much of you yesterday. Hope all is well bro?my guy still deh fast ni are.....abeg taiye send me ur number |
finally I done get e.boo she is in this honouranle auz.taiye4christ u sabi her self |
blood of Jesus...so una never sleep.well I just finished my night prayer.so don't ask me |
KanwuliaJara: Super loving!....lolzzz I pity u |
Feyifahm: love you from the moon nd back#hugs her tightly#....must u disgrace urself.....lol..NA joke oo |
wildchild1: Do you know Leonardo Da Vinci is the only person in the world that could write with one hand and draw with the other perfectly at the same time....it a lie go n watch dav Vinci demons |
sexymoma: And we gonna see a lady who has done all of these...if I hear |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 38 pages)
that girl sabi lie o! Her lie no get mate 

