Dubblin's Posts
Nairaland Forum › Dubblin's Profile › Dubblin's Posts
1 (of 1 pages)
Make una leave ppl where say na scam them won take hammer,some guys don hammar with this process and the economi of niaja they bom cos of am,this scammers nor dey scam nigerians ooohhh na oyibo where carry our papa them go their country na him dem dey scam and now na their time to pay back the surfer where our papa them pass tru for their hand. |
1 (of 1 pages)