Duke0741's Posts
Nairaland Forum › Duke0741's Profile › Duke0741's Posts
1 (of 1 pages)
Lol....ignorant nairalanders. Most of y'all never enter police academy in Kano before... By the time you enter there to join police go crack ur belle.....no be all this men wey dey street.. If I get connect inside this country I dey join force regardless of police even if na immigration sef |
Mumu Talk na em Full here... Funny how this thing is getting to every book in the country ena dey reason Lagos and kano... How the Bleep did lagos get to 1000 cases with no ignorance residents... Ena no know say Kana dey populated.. Olodo ppl.....Go to Kano |
Teeisaac:The literacy in Lagos has help curb the matter.... Nigerians Mimi and hypocrisy is at its peak...jonzing people |
1 (of 1 pages)