TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:32am On Aug 30, 2020 |
Brubembem: The thing is this: Kidd dey run parolz with CLEAN mind, while Erica no dey fancy those paroles. Erica don too love up  but laslas dey go settle... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:28am On Aug 30, 2020 |
Erica is already crying... Even tolani wey dey console her sef go still gossip for her back She said Erica should be wearing sunglasses because of his flirtatious attitude  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:18am On Aug 30, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:12am On Aug 30, 2020 |
Erica wants Kidd to apologize  ... This guy na werey  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:07am On Aug 30, 2020 |
Erica don bring nengi and Dora matter up again  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 12:23am On Aug 30, 2020 |
Bookworm001: [s][/s] Mumu bro forget I like the guy also... I know you are his fan but u don't treat girls like nengi like dat.. He can't even clear the babe... I hope it doesn't affect his game |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 12:19am On Aug 30, 2020 |
Ozo don too mumu for this girl.. The girl con dey take am for granted... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 11:40pm On Aug 29, 2020 |
The kind of lifestyle nengi wants she will get it from Kidd.. Na ozo suppose dey with Erica... Well na for chineke  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:29pm On Aug 29, 2020 |
ArchAnge1: nengi wants ozo to completely cut dora off
She told him that her man cant have female besties
Ozo keeps calling dora his favorite person, keeps hugging dora and pecking dora
Yesterday Dora's legs were on ozo's lap
Neo told ozo that ozo is playing games but I think ozo doesn't understand that Nigerian women are petty But she can have male besties  .. Ladies sha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:08pm On Aug 29, 2020 |
Froshloaded: Una sure say tricky na 35
This guys thinks like a teenager  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 11:32am On Aug 29, 2020 |
Sylviaunusual: So Ozo can not peck Dora and help out Erica again but Nengi can sit on Kidd's lap and do all sorts with him.......
Anyway na Ozo i blame, i just felt like giving him a resounding slap that would format his brain when he started apologizing for nothing... It's love  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:28am On Aug 29, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:12am On Aug 29, 2020 |
garfield1: Ironically, laycon's girlfriend might be prettier than all the girls in that damn house  He's the one stressing himself... Girls are already lining up at his dm.. He's gonna get a fine babe outside the house |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:07am On Aug 25, 2020 |
This wathoni suppose dey ultimate love  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 9:23am On Aug 22, 2020 |
Munzy14: Alcohol gives people dutch courage to speak their mind, so u never can dispute the fact he might be saying his mind.
Wathoni is the hottest girl in that house, aside nengi's artificials.
Erica is the prettiest.
I am surprised why it took guys time to voice their mind on wathoni... Her single mom status did her dirty.... It's a turn off for serious guys. Yeah na the first day wey I see am for the house I know say the babe set but u are right mayb cus of the single mom stuff that's why she went unnoticed.. Mk brighto no go give her belle o... This one wey she dey get belle without penetration  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 9:17am On Aug 22, 2020 |
stevebond007: Abeggi. That's not even the house. Yeah I don't believe they did it in the room  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 9:16am On Aug 22, 2020 |
Dotez: Na even dat headgear, dey make me reason d video Cos it looks like Nengi's own na the back ah dey reason but that was in the room so I still no believe  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 9:06am On Aug 22, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 9:03am On Aug 22, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 9:02am On Aug 22, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 8:19am On Aug 22, 2020 |
Was praise actually serious yesterday that he likes wathoni abi na influence of alcohol  ? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:18am On Aug 22, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:13am On Aug 22, 2020 |
Prince no like this babe... The more prince avoids her the more she will be falling for prince... If prince changes tolani will be in charge.. If I'm prince I will just bleep and move on.. Prince na real nigga  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 12:30am On Aug 22, 2020 |
snoopy1: Praise this guy dey do like woman and na another thing he go follow laycon yarn... Na laycon bleep up in the first place |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 11:39pm On Aug 21, 2020 |
Na to enter market remain for tricky tee  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 10:55pm On Aug 21, 2020 |
Omo dah thing pain tolani as prince reject am... E b like say prince no too fancy the babe |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 10:38pm On Aug 21, 2020 |
Dora sef no bad for this style tho  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 10:03pm On Aug 20, 2020 |
ArchAnge1: ozo will give her space, me I know say last last
Na nengi go cry, e sure for me die bro na only dah babe care about ozo.. Dora no send am... Na ozo suppose use hin head |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 5:54pm On Aug 20, 2020 |
Froshloaded: TBaj no dy fine again She no fine before na  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 12:05am On Aug 20, 2020 |
akthedream2019: The reason why Eric eat a lot is because of his body size and he also work out.
Who can help me with the reason why this Tolani is always eating upandan? out of boredom  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dumininu01(m): 11:39pm On Aug 19, 2020 |
This tolani na ruminant  ... sometimes I eat out of boredom  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lyon vs Bayern Munich: UCL (0 - 3) On 19th August 2020 by dumininu01(m): 5:51pm On Aug 19, 2020 |
Lyon might just regret beating city tonight  |