Dynaflex's Posts
Nairaland Forum › Dynaflex's Profile › Dynaflex's Posts
1 2 (of 2 pages)
AS I DEY HEAR THE NEWS FOR CNN, NA ONLY LAFF I JUS DEY LAFF, WETIN THE GUY GO JUS GO CHOP ANY HOW, AFTER MIH NO SAY WHITE NO DEY USE EYE TAKE SEE BLACK MAN. HIM STILL GO FALL HIM OWN HAND, ABEG, MAKE PERSON ASK AM THE TYPE OF SHIT WEY HIM SHIT WEY MAKE AM STAY FOR LOO FOR MORE THAN ONE HOUR, I PITY THE POOR DUDE,
|
1 2 (of 2 pages)