Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,157,980 members, 7,835,278 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 08:02 AM |
Nairaland Forum / Eaziguyman's Profile / Eaziguyman's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 7:35pm On Mar 19, 2017 |
Thin tall is officially out 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 1:41pm On Mar 16, 2017 |
akthedream:LOL this guy is realy crazy AKTHECAPSMAN |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 10:43am On Feb 21, 2017 |
From twitter: one month ago big brother started one month ago buhari went on vacation. Do u ever ask ur sef wu is biG BROTHER 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 1:27pm On Feb 20, 2017 |
Akthedream112:GUY no vex i just dey observe. By the way i be son of the soil |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 10:49am On Feb 20, 2017 |
Akthedream112:nigerian's and stupid question, what GOD have join together let no man put assender |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 10:43am On Feb 20, 2017 |
Ayokunleayoolashakirudeen:LMAO!!. buh bros chill mourinho get revenge for im agenda |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 10:35pm On Feb 19, 2017 |
See wetin kemen cos now. Tboss need mummy rest new. No mata how pesin craze reach ajebutter go need dat craze pesin wen ajebutter get problem #street_ti_take_over 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 10:27pm On Feb 19, 2017 |
dis kemen is mad oo. see im lips like all those wooden bridge. he make tboss cry foolish boy 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 6:52pm On Feb 19, 2017 |
Ibro don score experience is the best teacher is the meaning of dat goal, well play pogba |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 6:40pm On Feb 19, 2017 |
In orda news mourinho have vex pogba and zlatan is on for nan u |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 10:46pm On Feb 17, 2017 |
Dis dstv advert i think d joke is not dat bad nah guy no just get charisma |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 10:43pm On Feb 17, 2017 |
kemen don start i can still draw wat i saw ko. buh wait nah gifty dey talk DAT nahnah lie CHAI |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 9:51am On Feb 14, 2017 |
vladimiros:they wan humilate naija pple bcous fifty nah disgrace to our beautiful nation 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 11:11pm On Feb 13, 2017 |
Kimnanatahee:SE E GBO WEYREY. OYE KAN PA E NI #OMOALE #AHSI GBE OMO WARD |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 10:55pm On Feb 13, 2017 |
Dis kimtahee wey dey abuse sum1 mama bcous of 1 mumu girl dat claim dat she no kwn falz, u mata e na aro or yabaleft dem go go settle am. Snehbaba na u i go beg no vex broda mi 5 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 1:40am On Feb 12, 2017 |
Dis debby rice abi debby beans is annoying me seriously she must go home #debbyout |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 1:32am On Feb 12, 2017 |
Why dem no dey suspect bassey nah |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 1:26am On Feb 12, 2017 |
Dis housemate don kolo. Dis bassey nah mad man LMAO |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 1:24am On Feb 12, 2017 |
This pot thing fit be prank |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 1:08am On Feb 12, 2017 |
Kemen dey make sense most times 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 1:02am On Feb 12, 2017 |
efe must do sumtin wit marvis dis nite o abi what is dis gan sef |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 11:20pm On Feb 08, 2017 |
teelaw4life: teelaw4life:Lolzz. ahh u no even fear GOD. big brother should just gve kemen the chance to check twitter and nairaland for 5 mins the guy go evict himself sharp sharp. dem murda d guy 2day no be small 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 2:47pm On Feb 08, 2017 |
toseen7:i dey tell u, everyboby wey we dey reason bbn together for ma side here nah efe everybody go 4 o. nah only 1 of ma sisters like bisola |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 2:32pm On Feb 08, 2017 |
pradoworld:i no concur i tink efe will still stay even if it is anoda housemate na efe get fans pass, for twitter o facebook o wechat o even nairaland sef. Efe have got a strong fan base 4 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 5:12pm On Feb 07, 2017 |
safarigirl:Una 4get UTI 4 ya conversation |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 8:53pm On Feb 05, 2017 |
So miyonce is out. i don't knw y buh am kind of sad. buh fun goes on. and it is time 4 nairalander to decide, let start to nominate dous nairaland miyonse fans for eviction. i nominate ayoolashakirudeen. xo after the nomination we will vote #oyaleggo |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 7:07pm On Feb 05, 2017 |
nau am woried 2 housemate going today. Efe must not go oo #prayer_mood_activated |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 6:57pm On Feb 05, 2017 |
vladimiros:GBAM!!! on point |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 6:51pm On Feb 05, 2017 |
toseen7:Nah coco cause all the kasala nau |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 6:30pm On Feb 05, 2017 |
ceeSleek:confam. buh we need draw no bet and handicap too. oya now now we nimd am |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 6:18pm On Feb 05, 2017 |
ceeSleek:ok as e dey hot Uriel to shed tears 1st come help me pam miyonce and soma to go home and 4 anoda ticket pam miyonce and bb to evict 1. Last one efe to stay odd |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by eaziguyman(m): 6:17pm On Feb 05, 2017 |
ceeSleek:ok as e dey hot Uriel to shed tears 1st come help me pam miyonce and soma to go home and 4 anoda ticket pam miyonce and bb to evict 1 |
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |