₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,050 members, 8,448,404 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 10:13 AM

Toggle theme

Eazykolobo's Posts

Nairaland ForumEazykolobo's ProfileEazykolobo's Posts

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)

LiteratureRe: **fiction: My Life With Desperate Girls!** by eazykolobo(m): 11:35pm On Jul 05, 2017
Abeg naw, long updates needed....9ce story bro....am stil waitin 4 dat part wey dey make JT rise
LiteratureRe: Empty by eazykolobo(m): 11:29pm On Jul 05, 2017
Mr paul.....plz try nd detail d f**k session.....letz no aw it enta nd cum out. Tnkx 4 d piece...itz incredibly amazing
LiteratureRe: **fiction: My Life With Desperate Girls!** by eazykolobo(m): 7:40pm On Jul 02, 2017
I don carry 1st seat 2day....let d story roll dude....nd don't dash our anticipation oooo.....else...na dat pastor u go bcum last last
LiteratureRe: Diary Of A Broke Playboy by eazykolobo(m): 6:44pm On Jul 02, 2017
Chipapii...he b like say u neva watch dat season film called LOST....me af lost oooo
Aw shape "tits" take enta him mouth
Abi na anoda shape ni
Shebi u say na willie babe naw nd u no fit do dat poo.....just tel me its a drim bro.
Tnkx 4 d update
Really missed ya story
1 Like
LiteratureRe: Diary Of A Broke Playboy by eazykolobo(m): 11:38pm On Jun 21, 2017
D laf wey I laf 4 diz episode no b hie @al....9ce piece GEE.....u re blessed...kip it coming
1 Like
LiteratureRe: The 20 Target (+18) by eazykolobo(m): 10:43am On Jun 16, 2017
I neva read d new post o bt I don dey salivate....tnkx 4 d update....thou u were 56mins behind schedule....9ce jab Kris
1 Like
LiteratureRe: The 20 Target (+18) by eazykolobo(m): 11:26am On Jun 14, 2017
Peeping tom, naw dat u ve seen wetin u wan c, go nd resusicate ya frnd oooo.....9ce update.....sori oo
My Oliver twist @ is asking for more though
1 Like
LiteratureRe: The 20 Target (+18) by eazykolobo(m): 8:23pm On Jun 13, 2017
I don cari front seat oooo...abeg nxt apdate oooI don cari front seat oooo...abeg nxt apdate oooI don cari front seat oooo...abeg nxt apdate ooo
1 Like 1 Share
LiteratureRe: Diary Of A Broke Playboy by eazykolobo(m): 5:17am On Jun 07, 2017
[color=][/color]patiently waitin 4 d nxt update Chipapii
1 Like

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)