Ebebams's Posts
Nairaland Forum › Ebebams's Profile › Ebebams's Posts
1 2 (of 2 pages)
This car is in a perfect condition. 101% guarantee just buy and drive who ever is lucky to get this car is indeed a lucky person. Newly register last year Novemqber Just decide to be sold for personal reasons. 1.3M only contact me on 08025300870 or 08034116360
|
mediator please band this foolish scammer them wey won dey fool there family.sori shey una no get family wey need cheep cars wey una fit sell for.were them. |
DIS NA VERY GOOD FORMAT OO...MR CONTRACTOR SHEY U NO GET FAMILY NI MAKE U PACK THEM MAKE DEM WORK FOR U.BROWSERS BEWARE DIS NA 419.them don enter naira land again aaaaaaaaa thief oleh contractor kill u. |
bros am sori if my price will bring any offence but am really sorry am a serius buyer and very much intrested in d car i would have call but just decided to mail first.pls can dis babe fly for 350k am very much interested.my pin 30fc15cb.or 08025300870. |
chairman, am sori can dis baby fly for 300k seriously in need.if it can pls, call 08025300870 or pin 30FC15CB. |
ANYBODY WITH NISSAN ALTIMA 1999 0R 1998 MODEL OR BULLDOG WITH NEW NUMBER AUTO DRIVE NEAT INTERIOR AND VERY CLEAN BODY FOR 300K SHOULD CALL 08025300870.OR PIN 30FC15CB READY AND NEEDED URGENTLY |
oga i am intrested oo,pls where is ur location let me come for inspection b4 we bargain.pls i can find ur number but u can call me on 08025300870 of pin 30FC15CB |
wetin dey happen bross sale dis car for me okey because say i don dey tire to find gud car i go borrow 20k add to d 300k pls make i come 2moro com pay?08025300870.because i don dey spend out of the moni dey return am back chairman e no easy. |
350k sharp sharp call 08025300870 |
am still intrested but na still 300k dey how far shey make i come pay 2moro ni.08025300870. |
bros i know no why u no won sale dis car for me okey i go borrow 20k add to d 300k make i come cari am cos i don dey spend from d money dey return am bros e no easy.make u dash me dis car call me to bring bar 320k first tin 2moro. |
ready to offer 310k urgently pls call 08025300870 to come and pay cash. Auto? |
ready to offer 310k urgently pls call 08025300870 to come and pay cash. |
pls can dis audi go for 300k am a serious buyer if u accept and tell me to bring money now am 100% ready.pls call me once it okey by u 08025300870 |
pls, how much.cash at hand and serious to buy.where is ur location is it 3.0? |
300k am serious |
serious buyer ready to offer 300k if inspect and ok. |
i cant find d pix.pls resend.i am realy intrested more so it auto gear. |
my broda i tire too am afraid i won buy d car but fear no gree me cos d rate at which dem dey sale d car dey scarering |
bros, na wa oo, welda u like it or not na me get dis car cos is my own.my 300k is wit me i no nid t o go find am just call me to come and pay and cari my car.pls cal ebebams 08025300870 |
chairman have been tryin ur line since yes2day but u are not answerin ur call hope no problem.well, am very much intrested in d car pick ur call so we can discuss beta and come for inspection once am okey i will pay first tin on monday. |
sir can u upload pix or send to israelitosin@gmail.com am intrested. |
wow serious buyer my kind of cae pls send pix. Israelitosin@gmail.com |
pls can i have d pix am realy intrested and where is d location moreso,is it V6 or 4.pls reply urgently. |
chairman na me call u dis morin with 08025300870 dat price 300k if d owner gree dat price.i go see u on my part.think abt it and call me pls. |
pls send the pix to israelitosin@gmail.com.pls is the maintanance economical. |
1 2 (of 2 pages)