Ebuka144's Posts
Nairaland Forum › Ebuka144's Profile › Ebuka144's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 14 pages)
sup sguys til awaitin minebut we seriously nid dis recovery.img |
sup stil awaitin mine |
encry well done ride on wit d recovery.img n rootin |
IamAbeGroups: @ebuka144 yes i do and all dat i have ordered have been deliveredcan u help me order for it |
IamAbeGroups: @ebuka144 yes i do and all dat i have ordered have been deliveredi ordered since monday n til nw ive nt received it. n dey did nt give me any order number ive check my gmail n my message. they didnt send anytin |
Heeboy94: Oga Ebuka144 take am easy... Dis one wey ur blood dey hot like distk wetin easy. una wey done get d fone dey mk d fone thread borin |
cum una mouth seal abi na wetin dey do una mk una talk na dos wey don get dis fone mk una upload d recovery.img of d fone mk we use am wen our own land na |
iheanyi40: dis guy u neva even get d fone d tin dey shark u lyk disguy u no go undastand i won feel dis fone shey u no say dis fone beat tecno p5. n tecno f5. na jumia dey delay me wit there 3 to 8 days delivery |
mrvocal. move ur apps to sd card card true settings |
encryptjay: Ebuka, how far? No call from em yet?encryptjay u dey flex d fone abi hw we go take get d recovery.img of dis fone to. port cwm give am abeg ansa. ooooo |
encryptjay: Ebuka, how far? No call from em yet?i just call dem nw dem say my order is confirmed i should expect it from early next week. chai e far ooo |
encryptjay: Ebuka, how far? No call from em yet?i just call dem nw dem say my order is confirmed i should expect it from early next week |
cum una wey don buy dis fone. mk una kip dis place movin na abi una no dey fit contribute anytin |
dos who ve pc should pls create d recovery.img for dis fone. hw many time i go talk am |
who can create recovery.img for dis fone should pls do. we nid it |
terefe: abeg, does it have wireless hotspot?hyes it does |
iamabegroup do u order fones if yes pls reply let me nooooo |
mr vocal hw far abt d recovery.img |
IamAbeGroups: Where do u reside dat u having gotten ursi reside in lag oshodi(mafoluku) |
iamabegroup hw did u get dis fone for dat guy |
johnade1: They just called to confirm my order now...I ordered for powerbank too...but later called them back to cancel powerbank...na only phone I wantwen did u orer for it |
hmmmm wel lets pray dey bounce there office here btw dis fone ba3. n tecno p5. ba3 which one last longer |
jumia. y. me. since monday lets c wat tomoro may bring |
encrypt u. no hw to get d recovery.img. abi u don port. cwm |
na since monday ooo e don too tale |
[color=#000099][/color] Mrvocal pls upload d recovery.img for us dis tin is necessary to avoid brickin |
[color=#000099][/color] tegamarro: This INnJOO Tread is Gonna Be doomed when users Start complianing Of Battery Prbbms With heavy Gameing INJooo Dsnt even hava COmpany Here in ng,, for acessries, If ur fonne Fall insd water now u go begin Find Ic for market.. When every body tel u say thm neva hear injoo befor then ulld Knw whats up as for me And my Gionee M2 we shall always be happy cause we have no cause for AlarmIC na only one IC one Fone cum no provoke me encryptjay. jumia neva call were else if fit get dis fone apart from. jumia ![]() tegamarro: This INnJOO Tread is Gonna Be doomed when users Start complianing Of Battery Prbbms With heavy Gameing INJooo Dsnt even hava COmpany Here in ng,, for acessries, If ur fonne Fall insd water now u go begin Find Ic for market.. When every body tel u say thm neva hear injoo befor then ulld Knw whats up as for me And my Gionee M2 we shall always be happy cause we have no cause for AlarmIC na only one IC one Fone cum no provoke me encryptjay. jumia neva call were else if fit get dis fone apart from. jumia |
pls upload d recovery.img for us jumia dey waste time since monday wey i order dem neva even call |
mrvocal pls help ur friend in uploadin it |
mrvocalprowess: u can get recovery thru droid mtk tools... a frnd already has itpls tel ur friend to pls upload it pls |
hw can we get d recovery.img for dis fone oooooooo |
u guys should post tins to kip us going na n dos dat ve d fone should try n get d recovery.img for dis fone so we can port. CWM to it. n b safe |
