Ebuka144's Posts
Nairaland Forum › Ebuka144's Profile › Ebuka144's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
thierryopj:i was nt chattin or browsin oooo i just left it so after it was full well let c if sumone used it while i was nt around |
Guy my own i charged it till it stop blinkin dats full abi on thursday oooo den today saturday i used it to charge my fone n my ba3 percent reach 62% one bar remove from d power bank. n it was charged full oooo n d fone is infinix zero 1920mah ba3 can u pls explain wats happening |
flexin ma infinix wit no qualms dis ba3 dey drink sha him dey improve n reduce again at times wetin dis one con mean |
bought mine too but dis pb no dey full oooo d 4th bar since 24hours neva off e still dey on but no blinkin cum i hope notin is wrong i neva even use am na nw dis bloodly nepa dey work as if dem no say i won buy am |
carlcare fix my sim on monday til nw no issues flexin mine |
encryptjay:close to 7 hours |
abdulwizzy:guy look if u nid a fone wit gud specs n d one u can easli repair it den go for infinix but if u also nid a gud fone wit gud specs but if it has any fault u wont b able to repair it dat easliy den go for innjoo but mind u innjoo has no calcare but infinix does have |
Fidel24:mine too is just force closin na to format d fone b dat ooo |
c mb
|
swagdude:bia dis boi u beta get sense who ask for ur opinion as u don give am out oya go rest |
stil flexin mine wit no prob n i change my sim yesterday to mtn to eti n its workin well chai c mb 867mb infinix all d way |
Kurupt01:bro im just feelin u wit dis post my fone also fel wen my sis hit my hand n d fone hit ground i fear but i get hope i pick am up luk am. but to my faith notin do am n d ba3 is very much ok but nt super but ok n dos fools like dat guy wey screen break by holdin u suppose slap ur self for dat ur useless post mumu ve u forgetten dat d witch in ur village follow u cum u cum dey blam infinix n dos idiot wey say screen scratches my sis fone hasnt scratch since she bought it n she doesnt use screen guard but i do. And for d screen breakin una dey use una fone play ball or do antutu drop test dis is nt plastic but glass get dat infinix didnt say damage resistance they said scratch resistance so if una fools like mk una hold una fone for hand den leave am to break den cum here drop trash no b only God go strike dat person mouth cut off mind u i n my sis bought our infinix zero on 7 september n till nw no issues nt even sim tray n ive change my sim once bt yet no fault at all guys flexin dis fone wit me ride on mk their mama go complain give tecno office And idiot u beta dont quote me b4 i slap u |
bro hw many times can dis power bank charge my ba3 of 1920mah |
cum mk God no punish person here ooo dos dat ve updated their fone true d system update hw did u do it i ve download it but unable to install it mk una ansa me if una no wan wound here |
@damcute hw did u update d update ive tired true cwm its say installation aborted n true system update e no gree tel me hw u do urs |
mr mayor hw many times can dis pb charge my infinix of 1920mah ba3 |
fedrick901: How sure are youvery sure im a livin witness but nw im giving my testimony ooooo |
[quote author=Azedx]Tested and Confirmed......koodus to @ebuka144 tanks boss guys dos new to d infinix zero or dos dat dont no yet show try dis guys complaining abt d ba3 go to ur settings wifi click d option soft key button on ur fone u wil c advance enter n tick scannin always available UNTICK IT n click kip wifi on during sleep click it n put NEVER bleave me ur ba3 life wil increase nw 1% of my ba3 stays from 2-5mins mostly 94%'92%89%88% just try n c d impact And to root ur fone use kingroot u can google it u wil nid very strong network to use it after d big green circle is click it wil start rotatin just wait till it is tick √ den minimize d app den reboot ur fone nw ur device is rooted And for CWM recovery dont use anybodies recovery oooo be warned if u try it ur recovery will b damaged n ur fone will no longer boot to recovery its wil only show INFINIX til u reboot ur fone B WARNED get onlinenandriod backup n rom manager n busybox u must ve at least 2gb space on ur sdcard den use onlinenandriod bkup to backup ur rom true dis u wil get ur BOOT.IMG which u nid to port cwm to ur fone after d whole bkup use file explorer goto ur sd folder u wil c clockworkmod folder open n u wil c d BOOT.IMG there copy it out to a safe place den to port CWM download MTK driodtool u can also goigle it google d procedure on hw to port cwm on MTK devices BWARNED dis is infinix zero LAW thou shall nt use any other bodies infinix zero recovery on any other infinix zero if used ur fone responds wil become slow n it will no longer boot to recovery again |
[quote author=Azedx]Tested and Confirmed......koodus to @ebuka144 tanks boss guys dos new to d infinix zero or dos dat dont no yet show try dis guys complaining abt d ba3 go to ur settings wifi click d option soft key button on ur fone u wil c advance enter n tick scannin always available UNTICK IT n click kip wifi on during sleep click it n put NEVER bleave me ur ba3 life wil increase nw 1% of my ba3 stays from 2-5mins mostly 94%'92%89%88% just try n c d impact |
guys offin dis wifi scannin always has a great impact on my ba3 nw 1% always last like 2-4mins dam who fin dis cheat |
maxspecter: this phoe is crap please dont buy it will develop bugs in the futureoboi dont let me lay curse on ur head u smoke ur fone is nw bricked n ur blamin infinix for ur stupidity wat did u do last on d fone b4 its got stock on d boot screen dont blame anyone for ur stupidity u ve been bricked go to calcare n solve ur problem peace |
just flexin mine tight |
cum who nos hw to get stock recovery.img |
who nos hw i can get stock Recovery of dis infinix |
for dos waitin for recovery.img dont use anyones infinix zero recovery on ur own infinix its doesnt support it u ve to create urs wit mtkdriod tool im a testimony ooo uve been warned |
just flexing mine no p |
just flexing mine |
??