Echobee's Posts
Nairaland Forum › Echobee's Profile › Echobee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 138 pages)
Rest in peace,sir |
holarid: arsenal 0 4 city.. he go pepper dem makzeze: dreamer. merit12: Go man .... didadavid: Arsenal 0 3 City[/quote] damibravo: Lord WelbeckBaby demons |
I miss him Rest in peace |
MadCow1: Ok o...he is back oooooooo Mad malu,dem ban u ni? ![]() |
Tallesty1: Face jail for posing with a statue? A product of a man's imagination?? Rubbish.hmmmmmmm ![]() |
princealbashir: Phone after thanking God for making me see another day...re u sure? ![]() |
Sanchez01: I beg to disagree with your 1&7. For me, gossip is a turn off and I see no reason why you should generalize it. And yes, I have a girl jam - Taylor Swift, and I'm completely obsessed with shoesre u HE or SHE? ![]() |
See basket mouth and tonto |
My phone . God,ave mercy |
acenazt: kai which kind mama go feed her pikin with sobo. mama b4 i open my big mouth begin cry just jeje take of ur bra i go suck all d milk for ur bobi today.which kind pikin be this wan? ![]() |
acenazt: lmao ok mama. but am hungry milk dey?No milk. But sobo dey ![]() |
amakufrancis: Lagos help them naw...Nooooooooooooooo. ![]() |
ekeneidiagbor: Dis boy dey bring e papa leg out sha... Congrats to d family..For where d papa keep him leg before? ![]() |
Ops, Wey d pics? ![]() |
acenazt: ahh lady sorry oh forgive me.Son,u re forgiven. Go and sin no more ![]() |
acenazt: bros i no want d free visa even if na dem dey pay for d ticket n hotel. wetin i want enta iran or liberia for?. most of d countries yeye sef. me na bermuda triangle visa i need.I no be bros ![]() |
dryakson: Never..! Am corrupt ![]() |
Iran and liberia? |
I reserve my comment |
Tales by moonlight ![]() |
OduntanGabriel: NB: Please don't ask me " where is Omotola" No be me be illuzion magazine.i go ask u. Where is,omotola? ![]() |
FrankySnow: Yes he did.U be jesus? ![]() |
sugarboimaxy: ...with their tiny racks... Mtchewwww ![]() O ga ooooooo. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 138 pages)




