Edenhazard's Posts
Nairaland Forum › Edenhazard's Profile › Edenhazard's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 63 pages)
barbosa just dae double my acct 4 me ![]() just won svesko in 1st d game |
dont dull na him be dz
|
yehmy: E b like say P.kos don go training and him don dey win game 1 twicednt dull ya sef it stil working against zanetti and barbosa nt sure of others |
Yungmilio2: barbosa vs pkosi JUST Won it now hope u staked on it i just lyk dz guy cal barbosa ![]() |
Yungmilio2: barbosa vs pkos |
yehmy: Dts d trick tot we shuld nt go abt wiv d demo link so dem no go dey use am fake uslol....more greens |
Bobbyunitedfc: I WANT ODDS OF 50 UPWARD ALL DIS 3 POINTS ODD WEY UNA DEY PLAY HERE NO FOLLOWna play u dae bro u want 50 odd den u play man.united to win the league |
Yungmilio2: one is missingif u mean crivelli... U ar rite...bt only when he serves 1st i dnt play it cos of d tiny odd i love acct doubling odd |
If u wana play Vtennis open demo to more abh d players....visit betrader . Com u will see vtennis demo click on it and u are gud to go |
diji04: abeg monsuru can i deposit tru my verve atm card with ma merrybet account plus which site are u using for ur vtennis. Pls help me bookies don disgrace me too much.yeah u can am using merrybet currently |
igbsam: chai, how i wan take rate am now o! he wins his game 1 set 1s abi how i go take rate am.asin hw often does he win d 1st game when he serve 1st |
Estimable: monsuru which phone do u use dat plays this v tennisanytime my p.c ba3 is down i switch to my tecno android ![]() |
igbsam: You dey observe that German guy ? Schulz.....That guy is somehow good too o!hmmm....ama kip a tab on him hw can u rate his service? |
Addme: Where and how do you guys check/view the result before it is uploaded in your account.there is an option there for result...a small circle at d edge buh i lov watchin vtennis it live on my system it fun aswear |
CHECK THEM OUT JOOR EDBERG,BARBOSA,ZANETTI #Vtennis
|
Zanetti,edberg,barbosa boosting ma acct with their hot serve since 1900 |
tobybasten: Chairman, nairabet no get any of this una players or, any clue?it there nw...chek wella |
JAMESV: where cn i check result 4 under n over in vtennisjust click on dat small circle @ d edge of d screen |
igbsam: I don start again this morning..........though with small money to test run if the process still dey workits gud seeing my guy tapping from this u gats to step up ur staking plan bro so u can hit dm hard b4 the system reset hapun ![]() |
igbsam: How far na............any better today ? u try well well last night!edberg zanetti koval barbosa this guys are very gud in serving nd carryin of opponent serve tap from it using that trick HAPPY SUNDAY |
yungdizzy143: monsuru abeg Shey Merrybet vfl tennis na the same with 1960bet ownALL NA SAME BRO #STRAIGHT UP |
Onye4live: pls cn u gv me d other 4u will see them in my upcoming screengrab ![]() |
[size=20pt]AM ONLINE NOW TO RAKE IN SOME BUCKS[/size] |
Onye4live: bro, es et jux d barbosa guynt only him oh tink they are jst 5 |
Opiosko:thats him bro ![]() DOUBLING UR MONEY WITH THIS SURE TRICK
|
Opiosko: W Vallentialwrong ![]() |
edenhazard: Staked!BOOOMM I JUST LOVE THIS GUY E SABI CARRY SERVICE ![]() |
Staked! |
Estimable:i don die una don almost decode my trick finish mak dm no block am o ![]() |
Opiosko:hehehe the law i hail oh |
igbsam: u got pmsnd it to my monsuru560 monika i cnt reply wit dz 1 am using |
igbsam: e be like e don cast ohehe wetin cast ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 63 pages)

