Edenhazard's Posts
Nairaland Forum › Edenhazard's Profile › Edenhazard's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 63 pages)
yungdizzy143: Monsuru if you want make e last commot the screenshotshmmmm lets see |
igbsam: no worry u are secured withna ur type of person i dae lyk sharp brain to decode tinz snd me a pm to my monsuru560 i.d incase of any new development #Vtennis open ![]() |
yungdizzy143: Monsuru I Don sabi the trick.. Lol.. You are a guru.. Pm abeglol....post ur winning screengrab leme confirm weda u don sabi ![]() |
igbsam: sebi i tell uchai dz guy don code my trick no tell anybody o ![]() abeg oh |
igbsam: E be like i don know the trick. Make me sef test am first before i open up. Just dey wait....i go shock u nowhehehe me dn close shop for 2day will continue 2mao lets see if u can unravel d trick mak sure u paste ur winning screengrab ![]() |
Estimable: ok...........let me try d trick nwhehehe becareful bro no burn ya hand oh |
igbsam: How u take dey know who dey win Game 1 of Set 1 ? Do us well na bro. No leave us like dis o! Make we follow u recover na.no vex bro i go nid to mak atleast 100k b4 sharing it currently @ 40k ![]() |
Estimable: Monsuru pls explain d meaning of...........who wins game 1 of set oneit simply means d 1st player to win the 1st point in tennis match |
[size=20pt]I JUST WON 11500 NOW NOW THE TRICK IS IN THE PIX FIGURE IT OUT [/size]
|
igbsam: Give us the trick na...........D TRICK IS IN THE PIX ![]() |
simmerase: U got me cracking up. No worries bro, I won't quit yet. It's just the 9th attempt. 991 left or till next season.991 LOST * 200 NAIRA ==== ![]() |
simmerase: It's pain, I know. But sorry bro, I'm Going again.[size=20pt]ARGGHHHHH I GIVE UP DUDE [/size] |
omaojo1: ![]() |
[size=20pt]BOOOOOOOOOOOOMMMMMMMMMMMMMMMMM FINALLY BACK ON MY THANG [/size]
|
ME WORKIN ON SMFIN ![]()
|
[size=20pt]IT THE MADRID DERBY GUYS RISKY BET UNDER 5.5 CARDS @ 3.75 VALUE BET UNDER 6.5 CARDS @ 2.75 MEDIUM BET UNDER 7.5 @ 1.75 SAFE BET UNDER 8.5 @ 1.40 VERY VERY SAFE BET UNDER 9.5 CARDS @ 1.2 GO GO GO GO[/size] |
simmerase: >>>The CHALLENGE<<<[size=20pt]CHALLENGE CASTED AGAIN GUY U DAE MAD NI STOP THIS PROJECT FOR FVCKIN SAKE [/size] |
simmerase: >>>The CHALLENGE<<< ![]() 9 * 200 = ? ? ? ![]() |
simmerase: Result: REDDIT[size=50pt]BACK TO SQUARE 1 DUDE No dae waste ur time na abi dm dae follow u ![]() OYA START UR PROJECT AGAIN 100 NAIRA TO 1 MILLA IN 50DAYS GODDAMNIT[/size] |
mak una drop weekends game nah epl la liga seria a budesliga league 1 mak una drop pick jare mak i follow ![]() |
Yungmilio2: I staked the match yesterday night around 11:45pmlol @ confused gender ![]() |
BadSamaritan: Answer Puskin's question. Which bookie gave you that kinda odd?lwkmd |
yemi2plus: Oh! For a second, I thought you were asking for phone PB.hw much is it brah |
rotwailler: I can pre order for you,have one in lagos now.hw much is it |
Oguntimmy: My bankroll at nairabet is over 150k.. I dnt knw why people think i will scam because of 15k.oya....for the word of God pls refund this guy let evritin close abeg |
[size=20pt]BUT ON A SERIOUS NOTE THIS OGUNTIMMY NA MY GUY BUH JUST TOO ARROGANT HIAN [/size] |
Oguntimmy: Have stop Vfl since last month.. Don chop my bankroll finish... Am crying now.HMMMMMMM......THEN WAT BIZ ARE U DOIN NOW ![]() COS U BE BADT GUYY ![]() |
Oguntimmy: What if i dont pay him.. After all am the owner of my money.. I swear if he does not apologise i Wont pay him... Kodred, Start the campagning tomorrow.. Destroy my identity online.. Because now you have done enough damage.. Paying you will be like paying you for killing me.. Spoil profiitng name.. Create 2000 threads... i wont comment here again ...if you dont send ur apology to my mail.. And create an apology thread... forget, u will not get any money from me... ![]() I LOYAL OH VFL GURU ![]() |
Dopefiend: Lol guy......[size=20pt]I TALK AM SAY OGUNTIMMY IS A CONFUSED SCAMMER HEHEHEHEHEHEHEHEHEHEE [/size] |
teeboy4x: Oguntimmy, Are u making real money on VFL or Virtual money? Why can't you refund ordinary 10k since you are making money on VFL.THE GUY IS AN ARM LABBER ![]() PROFITNG IS A SCAM PROOF BELOW ![]()
|
Oguntimmy: Are u crazy or what profitngg is not officially launch... And where did u get dis rubbish.PAINED? ? ? ? ? ? ? ? ? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 63 pages)


