Edoreborn's Posts
Nairaland Forum › Edoreborn's Profile › Edoreborn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 66 pages)
This woman and wahala,,na so fame dey shack am like ogogoro.. |
Ohhhh,, really? What about apc forming parallel government under goodluck Jonathan? Honestly,, Jonathan really fall hands,,he for pack all of them with their smelling agbada n babarigas for jail,, heaven wouldn't fall.. |
Well said my lawyer..i took my time to read all u said,, otherwise i would av ftc..All those above me didn't read shingbain |
Fekumzi123:Abeg ask him oooo |
Nokia 3310..save urself from unnecessary lost of phones |
Kwara state that used to be peaceful under buhari,,this one entered now,,bandit takes over.. Using people's blood to get more money for security...its well ooo |
MrIcredible:i no dey watch d show brother..so u mean say d little time ds small rat go spend for house,,she no fit hold body? Pls gist me bro |
Rubbish,,na their cash out be that.. meanwhile she sees herself as a demigod to the people of oyo stste |
If na u nko? U go go where dem no send ur ancestors?? The mama get 2 face like her son..She came to social media crying that one woman don use juju on her son,,only to be seen with d same woman few weeks eating okoho soup together...Such mother should not be trusted... |
Anything to kick that ojuyobo out of that office is welcome by many Nigerians..ini ra yi ti poju.. |
Honestly,,things are very good without saying d opposite..Many people rarely put meat in their meal this days..The area where i dey,,na egun fish and rotten kpomo most people eat now..U perceive d smell from d rotten kpomo from far..So sad |
One of the lioness was even looking at him with one corner eye..spelled doom day |
Person wey dey go 2027,,u dey say 2031..Na for him house for bodilon abi wetin dem dey call am he go kaput |
Deepspirituals:No leader in Nigeria again,,all na for selfish interest..i can tell u for free that everyone is interested in generating wealth for their kids yet born since those that made ds country what it is today are walking freely with their loots and even celebrated n given national awards..its so sad..Shehu gumi's son just graduated from a prestigious military university in Nigeria..The man wey dem supposed don kpai tei tei.. |
Eyah,,my beloved benue..i married there even though me and woman no dey again due to tulumbu govt..I still love their hospitality..Edumogha,,ugboklo i troway salute o |
This bandits just dey make military to be richer..Na so Generals go dey smile n be cashing out.. |
This kind of his son go dey sabotage military efforts ohh because killing Boko Haram guys is as good as killing his brothers in islam..i know what am saying |
Na dem dey chop now, building houses everywhere...come see dem for Lagos |
Na everywhere ooo.. Things are really tough now o..o |
O ga o,,they just dey play us like ping pong gamw...All for selfish interest . |
Lithiumite:So tinubu and his cohorts are not cornering your commonwealth already??Tinubu's two n d half year rule had cornered what military and pdp govt cornerd in their entire rules..Very anyhow man |
Very heartless set of people,,no conscience at all. just imagine |
I can't read ooo,,who go summarize am abeg? Yesterday shayo still dey body |
make una continue ooooooooooooooooooooooooooooooooooo................................ |
AWONEYAN:Chief,,dino understand wella,,he was just throwing jabs and making mockery of una tumbulu..How person go dey borrow n be lying on top? No be juju be that? |
Thanks dino for saying d obvious.. people are going through a lot presently and some miscreants see nothing wrong in ds directionless government.. Imagine,,i was in a shop two days ago,,and some guys there were arguing about tumbulu's performance..One tattered looking guy was defending tumbulu and bragging about how his account can never go red.. At first,,i thought he was a mechanic getting big customers and all that..The next day i saw d mugu still looking tattered collecting money from drivers,,na their i know say ds country is gone... |
O ga o,, borrowing money to enrich themselves and not for the betterment of d society..Eni ku si ibi ti aso yin gbe wa ni agbara olorun.. People are going thru a lot |
A lot of regrets oooo.. even till now I never komot from d trauma..My people d story long oooo..We don separate with only one child..Na long distance relationship oo.. |
We are sorry good luck,,but u too had a share of d blame bros |