Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 5:24pm On Aug 09, 2011 |
boy name na apkuruka ? wetin de boi do u na |
Forum Games › Re: Will You Marry The Person Above You? by Effiko(m): 5:22pm On Aug 09, 2011 |
no |
Music/Radio › Re: Don Jazzy Beat Competition - Win $2000 Cash by Effiko(m): 11:28pm On Aug 08, 2011 |
don j no evn pick Mateo V . . . . .NA WA OOOO |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 11:22pm On Aug 08, 2011 |
abi no be so dem won follow kil me ? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 11:07pm On Aug 08, 2011 |
am wetin na?? whch kin hard word be dat sef ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Community Shield 2011: Man Utd Vs Man City On Sunday, Aug 7th; 2.30pm by Effiko(m): 10:20pm On Aug 08, 2011 |
man utd RIDES ON dis Etihad bitches anytime . . . . . . |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 2:37pm On Aug 07, 2011 |
wood na wetin we dey carry cook 4 house |
Forum Games › Re: Answer A Question With A Question by Effiko(m): 2:11pm On Aug 07, 2011 |
why dyou wanna knw?? |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 6:52pm On Aug 06, 2011 |
work where , lyk sai u wey dey tok u dey work |
Forum Games › Re: Answer A Question With A Question by Effiko(m): 6:33pm On Aug 06, 2011 |
who is this one forming oyinbo for me? |
Music/Radio › Re: Is Fela Really A Nigerian Icon by Effiko(m): 6:31pm On Aug 06, 2011 |
we all have points here . . . . . .he has his gud nd bad parts i agree. . . . .d guy don kpia abeg . . . . .i dnt have his tyme |
Forum Games › Re: Answer A Question With A Question by Effiko(m): 1:44pm On Aug 06, 2011 |
na me u dey tel ? |
Music/Radio › Re: Is Fela Really A Nigerian Icon by Effiko(m): 1:41pm On Aug 06, 2011 |
@OP . . . . . . .i get your point nd ure making a LOAD ov sense . . , mayb onli FELA'S music was gud , he criticized de wrong deeds ov de govt . . . . .buh his public image was nutin 2 rite home about nd we all knw it |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 6:57pm On Aug 05, 2011 |
go sleep jare , u too dey tok |
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by Effiko(m): 6:37pm On Aug 05, 2011 |
kanye west & jay Z -otis |
Forum Games › Re: Insult The Person Above You: ;d No Offence: by Effiko(m): 6:34pm On Aug 05, 2011 |
ishie |
Forum Games › Re: Insult The Person Above You: ;d No Offence: by Effiko(m): 5:52pm On Aug 05, 2011 |
akpati |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 10:34am On Aug 05, 2011 |
ogogoro wey she dey take brush mouth |
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by Effiko(m): 10:19am On Aug 05, 2011 |
mariah carey - hero |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 10:18am On Aug 05, 2011 |
oh wetin dis gal dey tok 4 mouth ? |
Forum Games › Re: Answer A Question With A Question by Effiko(m): 10:15am On Aug 05, 2011 |
wat are you evn saying ? |
Forum Games › Re: Answer A Question With A Question by Effiko(m): 9:40am On Aug 05, 2011 |
was he toking to you ? |
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by Effiko(m): 10:11pm On Aug 04, 2011 |
mariah carey - hero [s]{dont seem 2 undastand ma obsession wit dis song lately}[/s] |
Forum Games › Re: Insult The Person Above You: ;d No Offence: by Effiko(m): 10:07pm On Aug 04, 2011 |
ewu |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 10:04pm On Aug 04, 2011 |
hungry man , comot 4 hia joor |
Forum Games › Re: Answer A Question With A Question by Effiko(m): 10:01pm On Aug 04, 2011 |
you sef na wetin come be your own? |
Forum Games › Re: Random Facts About Yourself (part 2) by Effiko(m): 5:24pm On Aug 04, 2011 |
I luv HIP HOP |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 5:21pm On Aug 04, 2011 |
house? ma house no dey here oo , na 4 ma house e dey |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 5:06pm On Aug 04, 2011 |
lie down 4 ur rum dey lie 4 us here |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 4:46pm On Aug 04, 2011 |
talk pidgin jare , queen of england no dey here |
Forum Games › Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 4:40pm On Aug 04, 2011 |
. |
Forum Games › Re: Answer A Question With A Question by Effiko(m): 4:38pm On Aug 04, 2011 |
wat de hell is wrong wit "huhing"? |