|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Egbedi1: 9:47am On Mar 12, 2016 |
fabiano09: kai this thread sha,nobody fit just comot mind help a brother. Naija no smile this time around bro.. money sef scarce, everyw holding on to the little they have oo |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Egbedi1: 9:46am On Mar 12, 2016 |
oboy3: Guy eh,scammers don too much o,all these fixed match people ehhhhhhhhhh see the pics somebody posted on facebook say na him papa win am
abeg,make una look the pics and tell wetin Una see loook closely o Haha covered the remaining games up there.. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Egbedi1: 7:32pm On Mar 11, 2016 |
Mariosam I don email u again oo, drop d 4pm match for me oo |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Egbedi1: 5:02pm On Mar 11, 2016 |
Nihort vs paris Tip: X/X Odd: 4.3 |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Egbedi1: 5:00pm On Mar 11, 2016 |
mariosam: IF AM IN A GOOD MOOD,I WILL DROP TWO GAMES HERE....HT/FT ONE IS A FOOTBALL MATCH THE OTHER IS BASKETBALL MATCH BOTH STARTS BY 5;00 Someone go contact u, u go say u no want pple from nairaland, yet u keep posting here.. I don't knw whether na pple from Mars u want make dem contact u.. |