EHMIR's Posts
Nairaland Forum › EHMIR's Profile › EHMIR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 34 pages)
Sometimes i dont read posts,i just sharp sharp rush to buy land just to read comments later ![]() ![]() abeg mek i dig small hole for dis my land incase diss makes fp ![]() |
Beautiful girl ![]() |
These are d heros who sacrificed their live,family,pleasure,freedom to keep us safe,na so some mumu online thugs go dey insult them ![]() God bless NA |
Mek wona comort eye from her brezz na ![]() |
Clubbing kho,sodat all dis olosi boiz we nau goan be dancing with her anyhow ![]() cuddling biko ![]() to explore d wonderful work of God ![]() |
Op,go back nd remind ur friend all she said,incase she didnt knw,cos under d annointed,she might b oblivious of what is happpening around ![]() |
Firstly why dont u want to get married,dont u knw what ure wasting ![]() ![]() |
Women are on of d best things to happen to mankind ![]() |
Bh has lost borno,adamawa nd yobe to NA/FG,now they are looking for a new farm land(territory) to cultivate on,fortunately we have a no-nonsense president #long life nigeria #long life pmb #God bless NA naija shall be great again ![]() |
I dont blame d teachers or d boy but the state/govt should handle dis with care,the boy is just too young for such traumaespecially is he is genuinely innocent |
Yh u got burnt burnt cos dey used kerosine,them for use petrol,mumu people ![]() that whispering holy ghost must be china version ![]() |
All yam eaters must be arrested,as for d bombing,ledem kwantinew. Dem dey dare ex general be that ![]() |
Kaylexzy:almighty frend zone ![]() |
Crown prince:sir carry go,we tanda for ur back gidiba like rock of gibralta .Pmb:hehehehehe ![]() |
Bia blackface,be like say u wan brake jaw abi,dem no teyu say wizzy burst person head ![]() Oya saray saray go ask dammy krane ![]() ![]() |
Gud evening beautiful pple. Love frm ohio, |
TopeQs:i jos dy lookew for 21D hardcore gorilla screen bia here,wertin u dy always feel ![]() mzlarem near me first,make i check u out sef ![]() ![]() |
lhorla:mass comm,but wait erry1 seems to b into dis optometry of a course .Morning to u queenly being |
justiz5:yinmu for u why do u blame d priest,is it d priest dat sent him to gwan blow weed? And also,y do u think he should ve been aborted,or was he a smoker by default? Guy reason am wella na,its somtin dat leads to somtin,its either u blame d parents,or him,not d priest |
All d weedites in d house,God will not let weed take over u ooo. Quit weed biko. RIP MAN Lest i forget END TIME FAMILY |
lhorla:madam,c its unthinkable,absurd,abomination,a taboo,etc for a fed uni not to have a second list,not even the one with the highest aspirants. So those peddling such seriously allegation are only hopeless nd weak in the heart. Calm down ok,olorun is aware nd involved ![]() what course are u doing? |
lhorla:has oau began lectures like unilorin ![]() I think pple are worried not because there is no second list yet,but because lectures ve begun,nd its serious. My opinion ma,gud ev to u |
haywhy911:alaye no dy cast me fa,u dat ve gon haywire alredy u no two mad marx cant rule d road of ruggedity,i kuku liv d road for u,ride one,i dy trail u ehhhn where is dat woman,mzlarem,hope ur day went as planned ![]() |
Pelhumie:oluaye i greet thee majestically sire i wasnt rapping oo,na free flow,didnt even notice it ![]() |
haywhy911:lol somtimes i feel like transforming into mighty thor nd demolish some nairalanders' heads ![]() .U gan na badt guy oo ![]() |
haywhy911:i troway cap for u sir,na mass comm. Na me b d guy wey suggest mini debate-like stuff to u d other time. Dat accnt is on hold,tanks to some mods |
MzLarem:som camel shitt-smoking mods placed a ban on my other accnt d way i mentioned iyaloda kan,u should know who dis is ![]() ![]() |
My experience at d filling station 2day chaaai itwas horrible,i had asked my abokee in d hood hwfar is d fuel situations around,since he drives okada,he told me twas only TOTAL dat has d product,na so i jubilate small. I carry my keg oo mount okada,got to d station....o boy c crowd, e b like 'experience' lol. D queue was terrific,e long pass nile,choi naso i queue up too,lo nd behold after 5hrs i never c pms buy,wat poo is dis, ![]() Naso d fuel pump attendants vacate their posts,leaving us under d scorchy nd not smiling sun,i kuku don loose hope finish. After 2hrs dis guys never resume,i don die,i was hungry,tired/weak,my legs dem dy shake me like mad,d only tin dat kept me at d station was dat i was too weak to get up nd go home,i hopr tot they wont sell fuel again,after i don wait for nearly 7hrs tor,na so dos fuel pump attendants resume work,chai mosope oo.about 15 mins later i got d product in one of my kegs,i felt accomplished ![]() ![]() d moral lesson is. Dont loose hope yet,even if unilorin delay u till forever,always remain positive, and things u never expected to happen will happen,unexpectedly. Iyalode kan,haywhy911,hoothman,gideong and them other members,i carry greetings reach una dormot oo |
Clap for that captain |
Som pple cant even handle their own person life any more. Op gwan make money first,when ure finiancialy stable,dem gyels we come after u like brazilian hair ![]() |
Rochas okorocaha[b]Igbos[/b]Igbos ![]() |







shebi u sabi find trouble? I see u in some threads!