Ejady's Posts
Nairaland Forum › Ejady's Profile › Ejady's Posts
1 (of 1 pages)
Mr Prophet, mind your own business in Kenya. Na waka u waka come naija? no b plane u use? na poor people go gather to hear u. De properous no nid ur sermon for naija. Abeg mak we hear jare, demolish indeed. u go soon start to dey partner 1 of our MOG wen u go near dier church. |
"I don't know what came over me," Prophet Ndiwane confessed,"I thought the Lord wanted to use me to show His power over animals. Is it not we were given dominion over all creatures of the earth?" he asked. U thought indeed. una neva see anytin yet. God go dey disgrace una whey dey craze for African pulpit. |
1 (of 1 pages)