Ekebe1's Posts
Nairaland Forum › Ekebe1's Profile › Ekebe1's Posts
*Small time igbo and Ijaw men go jump enter water like fish, See swimming for Olympics, ZERO medal for Nigeria.* *Hausa man go enter boat dey shout Argungu Fishing Festival, See Rowing at the Olympics, ZERO medal for Nigeria.* *Fulani herdsmen fit shoot arrow from 1km kill anyone wey wan steal dem cow, Olympics reach, make dem go do Archery dem no gree show face.* *Yoruba man will remove clothes, wrist watch and pant to fight at Ojuelegba. See boxing at the Olympics, zero medal.* *The one wey vex me pass na Warri people.* *Worri man go say Warri no dey carry last......* *wetin Blessing Okagbare, our own Warri girl carry for 100m Olympic finals?* *No be last..?* *me I taya 4 Naija sef.* No greetings joor #MC Widemouth |

*Small time igbo and Ijaw men go jump enter water like fish, See swimming for Olympics, ZERO medal for Nigeria.* *Hausa man go enter boat dey shout Argungu Fishing Festival, See Rowing at the Olympics, ZERO medal for Nigeria.* *Fulani herdsmen fit shoot arrow from 1km kill anyone wey wan steal dem cow, Olympics reach, make dem go do Archery dem no gree show face.* *Yoruba man will remove clothes, wrist watch and pant to fight at Ojuelegba. See boxing at the Olympics, zero medal.* *The one wey vex me pass na Warri people.* *Worri man go say Warri no dey carry last......* *wetin Blessing Okagbare, our own Warri girl carry for 100m Olympic finals?* *No be last..?* *me I taya 4 Naija sef.* No good greetings to you people joor |
We hardly see Light in my area here in Aba, Osisoma. For even for 3months now, it droped drastically. Even when it will come wldnt last upto 20mins. Party era is gone, I dont pay for what I dont use |
This is crap.
Fellas, pls do not believe dis,
its a fresh corpes abt to be buried
see the white cloth |
Le Guen |
God forbid |
ok, noted |
so nice |
i don meet am |
OK NA |
OK, GUD FOR THEM |
am not suprised adeboye, pride they say goes before a downfall. |
mrs ike, pls forgive and forget whatever and go back to ur husband. ur home matters most |
see swag, fine people |
ok, no whala |
haba |
AdeniyiA:and that should be Oshobaba i guess |
God is watching |
congrats Des, will join suit 2019 |
almostFamous:can u really stand that hit? |
The dog its self dey lost for the girl... see im prick |
chai! sorry bro |
Nice edivices |
jennyomalicha12:leave yarns babe, contact me make we yarn well. just call, 07066895526, see u when we get there |
jennyomalicha12:then I can teach some |
I personally watched it and it was so hilarious the worst part is that wike introduced her has Dr 'patient' jonaTAN''"incumbent incoming govanor" "This English you are spoken "imagine your grammatical blunders Mr poster, you can't even speak well, cos it shows in your write up. and you may be claiming graduate. kick your scoll. and if i may ask, can your mother speak? |
congrats Ronaldo, world best player till u become tired. |
Gimme gimme gimme gimme gimme gimme 999... I wanna talk to da DPO... Gimme gimme gimme gimme gimme gimme gimme 999... I killed a woman I love so much... Mr Daniel wilson my artist |
mifavour:not all guys babe. Hope u arent gonna fly urs without those guilds? Pretty u. Hook me up anyway. |
Am loving club so much. Up Blues. Chelsea I rep |