Elari's Posts
Nairaland Forum › Elari's Profile › Elari's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 39 pages)
[quote author=udemzy_udex]Lol....N30k Imagine say d person lose [/quote]. . . Tnk gawd e no happen. Imagine gaining 12k. Within 2 hours. D money 4 go as e cari cum becos it was just 3k dat brought d maney. Tnx gawd |
see as belle dey swit me. I took a bloody risk cause my bookmaker odd 4 ova 2.5 na 1.43. Na so i just close eye talk my last prayer. To even click next sef dey fear me. Wetin i mean be say i mumu go put 30k 4 dat match. . . Hala madriiii. . . .dd |
Debeloved87: i did whats the scoreline?. . 1-1 |
praise to lord, bts on madrid. . . Hallelujah |
starbasi: i go with u....hoping to win. . . Bt stake small o. I no won hear stories dat touch. . . |
on wednesday, my bookies go suffer 4 my hand 4 England leagues |
yea. Winks Trabanspor, bts. Nw am smilin again. Wat a day. |
am going 4 espanyol to play odd. Who wants 2 go with me? Low stake pliss. Am using 5k to get 4.75 |
this falkanbergs draw wey una dey rejoice don spoil my odd game 2day o. Na wao. That how it is sha. When i smile, odas cry and when i laff odas . . . |
Ofejiro20: seems game is ending 1-1 ,sorry if u lay draw here.. . . So much liability bot. |
2day na 2day. |
bad bad bad!!! My odd since to be messing me up seriously 2day. Japanese leagues that playing even. All d same i thank gawd. |
bxcode: Explain pls. . . Home team to win. I think i will go with odd for both of those matches. Remember low stake to avoid stories dat touch |
I fear for ova 2.5 for todays games. Am going with odd tins today. |
Awon boiz dey hamma, naija bookers are vexing. Them no go ever give beta odds, or spread market like corner kicks e.t.c. I remember back then when punting no pass 1x 2, tins are not the same as before. Una good morning and happy sundaym but come to think of it' who followed somadila.s 37fold ova 1.5 that was suppose to pay millions? E be like the guy win am o |
mrkels: Lost it to barca...hmmm. Elari e don enter even o... By his grace we shall nt lost and behold we are made whole with smiles on our faces today. Won all odd for the day |
Phaymostip: am wit u... Who follow like twitta? |
mrkels: If you bold stake sevilla to score 4th goal.If not just lock up abeg...the odds na 9.0 .....Tempting>... Dis kind boldness go make fish swallo jonah o |
frankzone: Cus stories dat touch wey I get here no even gree me talk. . . I don vex. Bros, hw come na? Did u do a live betting or? If nt barca are in form na, Sevilla, y did u do dis. Crying with people that lost. 2maro e go beta my brodas |
frankzone: Any more tips abi make we go sleep?. . . Hahaha. Dem dey make money 4 nite? |
show sum love to ur broda man at 48 mins, d odd 4 barca to win sky rocketted to 8.3 on paddy power. Na xo people wey bet barca just hamma dey go. All dis naija, make una dey give us beta odd na. . . |
mrkels: Holy Sh*t i cant believe it too o ooo anyways na the red card wen them gv sevila sha sha.... . . I love u guys, d odd way it goes. Tnk gawd. Breakfast 2moro at mama chidi bukka. Olugu and semo |
weda barca win or loose, e no concermd me. Bt make goal end 4 odd. |
haychPee: Guy Ʋ'я a bomb...nt dat of Boko Haram bt dat of a guy wey sure of wetin he dey do...ajax 1-0...if nt 4 Man Ʋ dat reduced my gain 4 2day...thumbs up 4 Ʋ E L A Я i!. . . OMG! Am humbled. |
mrkels: Over 1.5 sevilla to come. . . I went 4 sevilla odd. I just pray it ends xo, all my bet have gone in my favour 2day apart 4rm mumu zenith. Say no 2 failure. Lets join hands to stop stories that touch. |
elari: . . . Ajax, go and give us an odd number. Low stake. . . Who followed my pick of Ajax odd? No vex o. Na so e dey be sumtimes. . . When i smile, u smile, baba gawd noni. Phaymostip, u no follow me 2day? |
Audax odd. Low stake pls. |
who got sumtin new to drop? Waiting 4 the next sure pick |
elari: nt a bad day. Maga combo. Charlton, una follow zenith dey do unda 2.5 abi. . . Seems ama just stick to my odd system. Raked in sumtin to pay little drinks with pals sha. . .. . . Ajax, go and give us an odd number. Low stake |
nt a bad day. Maga combo. Charlton, una follow zenith dey do unda 2.5 abi. . . Seems ama just stick to my odd system. Raked in sumtin to pay little drinks with pals sha. . . |
elari: luton,dartford, cardiff an stockport. 2.5 tin jare. . . Who followed? 3/4. Nt bad. |
bemagnify: I tink say arsnal go score 4goals. Lolz. . . Omo. Nekwanu odd game makka ehe 2.5 na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 39 pages)
[/quote]. . . Tnk gawd e no happen. Imagine gaining 12k. Within 2 hours. D money 4 go as e cari cum becos it was just 3k dat brought d maney. Tnx gawd