NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:51pm On Mar 01, 2015 |
sparkleRed: I think I need 2 start following up wit u guys nw, ehen wetn dey sup 4 dis house, una don chop, all d fine gals I hail ooh All d ugly boys erisegun, kingphillip, tolusx, doublezero7, babatwa And d fyne boys dem knw theirselves ow una dey naa she is crushing on the aforementioned names   BUSTED!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:48pm On Mar 01, 2015 |
babatawa: Loooolz*
eri yin buru sha
u wan to spoil ma reputation here bah eri yin daru.....repu wot?. No be me and tawa baff you yesternight we u fall inside gutter. Oloti oshi....shiorrr!!. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:44pm On Mar 01, 2015 |
babatawa: He startd well o
maybe he's nervous  you be badt guy. U de pick ppl gbagx abi  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:40pm On Mar 01, 2015 |
babatawa: Aloo baje!
onimukumu baba tawa afi oti mimu yi sha...won fi sheyin ne? Esa ma gbabe epon yin sile oti? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:33pm On Mar 01, 2015 |
ucheogini: this thread z running too fast ooo. shuuu!!! abeg we nid a catalyst to alter its pace o. *jez saying sha ooo* catalyst bawo egbon??..se dan dan lofi so oyinbo ne? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:32pm On Mar 01, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:30pm On Mar 01, 2015 |
babatawa: *picks zeez nyansh frm hell fire
throw it into the sea * na me and you de hell abi? Ologogoro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:28pm On Mar 01, 2015 |
babatawa: Looolz Aiye kohr orun ni waz wrong with you niqqa? Hun? Aiye is an english word/slang use to vote in favour of something just as you see the house of senate does.if u dare reply dis convo am gonna push a slug in ur skul. You dig dart?   |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:22pm On Mar 01, 2015 |
erisegun: *catch Zeez yanch*trowey am inside Hell fire* i rebuke it.....i exorcise every spirit of ogogoro in you this night in da name of God amen!. I fire back your wishes with the arrow of God. Amen.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:18pm On Mar 01, 2015 |
erisegun: amadioha go finish u* iwo kini buruku yi*oniro oshi* hahahaha, it is not the work of amadioha to finish someone in southwest, that is the work of sango. What am i saying gan....are both not the same god of thunder as de say?. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:59pm On Mar 01, 2015 |
doublezero7: Ha! Me no know oo! Na ur face mesef dey look sir! irunmu lowo oremi, eniti olohun ba jogun e fun kodupe ne. Mo juba eyin aye o. Awo sodiqyinka, awo daniel...mo gbe di fun yin o. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:57pm On Mar 01, 2015 |
Owliver: haha better saray na hin I give you there... na me your senior u de give sarewa?. Emi senior zeez we de promote go ss4. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:54pm On Mar 01, 2015 |
chichi93: lol I just dey look dem oo  hello miss, one of my niqqa is seriously in need of a pretty lady like ya. Can i introduce em to ya?. Thank ya!. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:50pm On Mar 01, 2015 |
erisegun: na u ask mumu question nah* sorry if e pain u*oya tak origin,use am step down burukutu master!!....this is the reason why i have stoped coming to your house. The last time you offered me alomo, i staggered till i get home.i even board a wrong cab. Na God go punis u. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:47pm On Mar 01, 2015 |
doublezero7: LMAO! Which leg? Me just dey tidy up things ni oo!  me too wan turn angere now daniel....show me d way in pinkis voice  . I wanna have a long leg. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:44pm On Mar 01, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:42pm On Mar 01, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:36pm On Mar 01, 2015 |
Owliver: I don't know what entered him today seriously* Really!! really!! is it a crime to enjoy oneself? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:34pm On Mar 01, 2015 |
Owliver: hahaha dude still dey ask me watin I mean... Why hin go expect make this thread reach 500 before monday. Like say na hin post go fill everywhere. Kkkk You are a fuktart  thunder fire your left yansh dr....say 'I' not 'you': |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:30pm On Mar 01, 2015 |
pinkiepetite: so says ur post! no b u talk 'aiye' for here? don't twist my words ma'am. AIYE is an english word you know. What are you thinking?....lol...abeg o, mayorsweet no say i gentle. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:28pm On Mar 01, 2015 |
Owliver: the awkward moment when chronic observers make such statement.....  you are a fuktard..looooool. Say after me owilver, i am a fuktard!!. See as you finish d guy. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:26pm On Mar 01, 2015 |
pinkiepetite: che I talk am! I don dey suspect u dis boy say u dey among! God see u! kotinu this pink gal will not stop thinking shii bout me. Ama good boi you know?.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:24pm On Mar 01, 2015 |
erisegun: *draws chair ,siddon dy look d film wey u wan act* featuring: erisegun the black market petro seller, owliver the cigrate and matches seller. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:21pm On Mar 01, 2015 |
If you think batch A15 will superceed batch C14 say "aiye", if you think otherwise say 'Ney'. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:19pm On Mar 01, 2015 |
Owliver: all these terms wey you dey use pesin go know say you dey smoke well well. Looooolz* baddo all these terms we i de talk and u de understand person go no say u be c in c of awala. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:16pm On Mar 01, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:14pm On Mar 01, 2015 |
Owliver: na me and you dey smoke am together na. That's why you know my joint. Smh  na dat day we u and ur gang attack me now, i kon sabi say u de filaire. Owliver d jogodo master  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:13pm On Mar 01, 2015 |
pinkiepetite: abeg u knw wetin I dey talk jo! I b ur gal nau. che u knw we would talk privately once my big robbot is ON, currently using my small robbot. But na on to God way i wan preach o   |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:09pm On Mar 01, 2015 |
Owliver: na house me dey dey 247..... Haha I dey wait you you wan deny your igbo-cla**ro crew??. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:08pm On Mar 01, 2015 |
pinkiepetite: zeez baba show me way na. ko da o sisi pinkie, na God way sure pas ooo   . How weekend de roll dr?. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:05pm On Mar 01, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:02pm On Mar 01, 2015 |
Owliver: hahahahaha you don make me laff tire. Rizla ko gaziliah ni. Old things are past away brother we are new creatures in christ Jesus if i hear say you be born again. I go still come burst you for your base. |