Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 373 pages)
America is indeed the Hq of domestic violence.Abeg,they should kill that goat.He doesn't deserve to live among decent pipum Dosht.Vickyrotex ![]() |
So sad.American(some of them are psyco/their upstairs is abnormal).is there no responsible white/black man there than this APE,tout looking man?I am sad reading dis story.May her soul RIP |
Dosht bia ![]() |
Iya Aje,oloju meje. See those pipu wey dey snap pictures,hope she nor appear in una dream/com chop una eyes ![]() |
About to kal ur attention to dis.Nah true nah.U nor see her skin. dosht: .Nah her type they hindered persin progress.Holy Ghost fire burn her ![]() |
AMENNN!!!----ISE!!!AMIN!!!GOATandYAMtheory: |
And yet,the useless she goat go bi d first to eat the food after the old woman labour to cook it and still leave the plate for her mama to wash.They shud pluck her 2 eyes ball comot ![]() |
May we not born a child wey go be source of misery/sorrow ![]() |
.Most of those Minister are useless,they dnt have meaningful thing to do than going to Owambe/log into one under sweet 16 puni or another in the name of Project.Block all the avenue of stealing Nig money jare.PMB,we dey ur back ![]() |
Thieves .upon all their escapades stealing,robbery,kidnapping.They look miserable/unkempt.Rot in hell ![]() |
We don hear.We nor get pikin wey una go sacrificefor una blood sucker/flesh eaters gods there.There are many sch in SW,SS and SE.Make una dey manage una sch,pipu in SW nor bi RAMS ![]() |
Thank U jare.It serves those 2 thieves right. synergycom19: |
I tire ooo.boombay:They have brain tumour/infected with cluelessness virus.Useless pipu ![]() |
Google dongoyaro. Jeffboi:Think well |
Dosht ![]() |
Leave those Northern goats.that's their behaviour/heredity.Nah that useless man Atiku is behind all dis.Hope they won't strangle PMB/make PMB nor fall persin hand dey side those useless politicians Up North.2019 isn't far.we'll drag PMB outa ASO if he nor perform.Shikena! purush: |
Vickyrotex com see ooo ![]() |
Adimeru .Good for her.If dey nor capture her pics now,she for lie like one ONAFE IBORI say nor bi her .Thief |
The poster above is a dreamer.dis one nor go see/smile FP .the topic has been flogged b4s |
Good Ring .Abeg help beg ur papa to pay them workers salary biko ![]() |
Look @ her smiling on top of snake pepper soup.VickyRotex:I nor dey com ur house again,make u nor feed me with the gods food .Tufia ![]() |
Ok,we don see their Spotless skin .Hope their papa don pay OYO workers(Lautech) salary ![]() |
baba solution.Irumole ti o nje butter.Ebora owu himself ![]() |
baba solution.Irumole ti o nje butter. |
.@ OP.Nah like dis madness dey start .Remove d pinsure kia ![]() |
Yes ooo! As long as we have beta health care delivery,light(good social amenities).No wahala Spyman28: |
for those imbe-cile calling BUHARI 'dongoyaro' I am happy to tell U dis,that baba Dongoyaro is ready to cure una brain tumour,madness/sickness with his dongoyaro 8 .Check out the health benefit of dongoyaro.Una neva see anything.Awon Omo ale jatijati ![]() |
PMB is given saTANist headache.Make they continue bleating while Baba Oyoyo is working ![]() |
useless village Hulk.Nah only woman dey sabi plummeted .Donkey ![]() |
JEGAAA Behave oooo. |
Alhaji Jega. Nor allow saTANist stain/tarnish ur reputation with their badluck |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 373 pages)

bia
.Nah her type they hindered persin progress.Holy Ghost fire burn her
.Most of those Minister are useless,they dnt have meaningful thing to do than going to Owambe/log into one under sweet 16 puni or another in the name of Project.Block all the avenue of stealing Nig money jare.PMB,we dey ur back

.Abeg help beg ur papa to pay them workers salary biko 