Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 374 pages)
![]() |
17k and pick up today odaniel1: |
even pigs will reject 9ja hostel |
we aren’t saying there’s no Coro in Nigeria but daily baba ijebu crayon chart board is a scamdemic.Even the owner of the hotel Rivers state government demolished is now automatically covid “candidate”.They should free us abeg |
shey una don see Am now say diz Coro is a scamdemic in diz corntree.We aren’t saying that there’s no Coro but d baba ijebu type here nah scam |
CoNfArM CONFUsED government.Dey should continue to lockdown |
![]() Jostoman:lil man Ur eyes didn’t see where I write “THEY SHOULD DRAG HIM SAME WAY HE DRAGGED AMBODE.USELESS,OVER BLOATED AGEGE BREAD “.U rush to quote me.Trouble go sleep,peep like u will go wake am.Find people to tell u the meaning of Gospel of saint PDP.common sense should tell u that they are all the same/simple put it dis way POT CALLING KETTLE BLACK.’ Think lil man |
nothing disturbing pics here.Abeg,post more pics biko.May vultures eat him soul join.Him parents/pipu go rest small.Baztard |
U are a kid.Go and read all my post on Jona,mama P Etc.Mind U,I knw Fayose well,go and read my post about him. Jostoman:Abeg,go,ur mama need u in kitchen .And wen u are done in d kitchen,Find a good Tisa to tell u the meaning of Gospel of saint Pdp.I dnt trade banter with my daughter age mate.Nuff said |
Jostoman:.Truth is bitter and bitterness embittered life.Sha nor go kee yourself |
If u believe this useless NCDC,u’ll believe anything.There’s covid 19 but NOT up to these figures Frankenstein: |
tin wey go up nor Dey com down in diz obodo Daura country.May God deliver us from misfortune government |
Thank u Ambode/Sahara peepz.EFCC food don ready |
Dey should drag him the way he dragged Ambode.Useless,over bloated Agege bread |
Gospel of saint PDP. Thieves get mouth in diz corntree |
Nonsense |
Nig Dey compete with China in eating monkeys,hippo,flies,etc |
To All Ipob lagos developers, ,it is time to develop ur own,ipob/Nigeria.Save live,drop/contribute biko.To All Afonja,help/give ur kobo biko |
scoundrel:may u not see EVIL.Did he force u to give?U can simply read/walk away.Those who’ll drop their 1k will still drop.Pray U Neva jam sickness |
Nigeria is a JOKE |
Nairalanders are tired of diz useless scam news.See free space |
#SCAMDEMIC .Dey can only deceive the dumb pipu..Tell us the name of the med una Dey use cure covid.Thieves ! Dey better open inter state,school |
CC:Anibiniran what sayest thou to diz allegation ![]() Kwet: |
![]() Kwet:.Really! Diz Nairaland self ,Nah so my son contact avseller here last week,The idiot told him to com to Allen Avenue and later change venue to Alausa ooo |
chai! Thieves get mouth in diz corntree ooo! Can diz phat hippo talk like diz in North Korea .Baztardz |
I be old skol oo.Dnt knw about escort/Escrow but i’ll Give it a trial aterejr: |
40k ,Send to Lagos and collect ur money no trouble/scam aterejr: |
If diz hit FP,the lil boy go hear am/insult flying left N rite |
Ifeanyi4491: |
![]() goodnewscliff:contact him on WhatsApp for beta clarity .No space here for him to spill it out.Nah one corner deal |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 374 pages)

nothing disturbing pics here.Abeg,post more pics biko.May vultures eat him soul join.Him parents/pipu go rest small.Baztard
Thank u Ambode/Sahara peepz.EFCC food don ready
Nonsense
Nigeria is a JOKE
.Baztardz