₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,631 members, 8,512,877 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 07:20 AM

Toggle theme

Ellab's Posts

Nairaland Forum › Ellab's Profile › Ellab's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 187 pages)

TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 9:25pm On Oct 30, 2009
even wit all d gladness in d hse,sum ppl re still sayin hes borin.dem rily hate us oh.but we no send dem.
lik we say,"if we talk,dem go talk.if we no talk,dem go still talk.Wetin u go do wey ppl no go still talk".
anyways,liked dbanj bt i tink d t-shirts wit his name wasnt necessary.
peace!!
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 9:51am On Oct 29, 2009
Well,i tink had 2 compensate us wif anoda telenovela Dey show evryday by 2.i dnt no d name bt i aint interested either.
ll Try 2 get 2ru 2 dem.any1 know deir no?
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 6:36pm On Oct 28, 2009
From wat i see,i tink its on hold till world cup is ova.
only dose wit DAARSAT can enjoy d programme.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 5:50pm On Oct 28, 2009
can sum1 tell me y mama nnkena and eliza Dey guarrel.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 1:50pm On Oct 28, 2009
HMMM,
our very own KOKO MASTER(DBANJ)ll make a 2hr appearance in d BB hse dis wk.i jus hope evry dryness in d hse is removed 1st.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 6:30pm On Oct 24, 2009
Na wa 4 nnkena oh.even if itai doesnt lik kevin,must she say it out?
i tire 4 dis gal.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 6:26pm On Oct 24, 2009
LOL.
nice one GTAY.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 10:14am On Oct 24, 2009
All u ve 2 do MARCOL is 2 read previous posts.
TV/Movies › Re: Lets Watch A Serie: Smallville Season 9 by ellab(f): 8:52am On Oct 24, 2009
9ice.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 12:41am On Oct 24, 2009
@TEE ZERO,
i lik wat u jus did.i jus hope ppl will put it in deir thick skul.(i mentioned no name).
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 3:06pm On Oct 22, 2009
2 ALL MA SWEETHEARTS.
AIRLLER,JEFF,JANACE,NANNY O,ETC.
happy new yr 2 u all.missed u guys 4 jus 2 days.can u imagine?lol.
maria oh.wat shes facin is not enof punishment.she stole sum1s husby and shes facin d consequences.
paula,wat happened 2 d hardcore madam.its now i know dat she has a soul.i didnt even know she had parents.
gayle,dat guy na commando.see all d plans wey e dey do.kai men.his fate is comin soon.
elisa,sergio,rodrigo, no comment.dey suck big time.
*yawn*
ll catch yall l8r.
P.S
jeff,NAFDAC no go fit do me anyfin cuz i be TERMINATOR.lol.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 6:10am On Oct 20, 2009
LOL.
Jef,i go report u 2 EFCC.
@YALL,ow una dey.Yesterday was ok and obviously,Jef has said evrytin.
as 4 elisa and rodrigo,no comment.
if maria wants e kid bak she knows wat 2 do.
i tell una say sergio no go fit shoot bt all i no is dat he ll be strong.
l8r guys.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 4:14pm On Oct 19, 2009
@MIGINES,
take it easy oh.i know nnkena is a pain in d a$$.bt all we have 2 do is pray dat leo puts her up 4 eviction den we can trow her out.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 4:03pm On Oct 19, 2009
all i know be say,
actor no dey die 4 film.instead make hin die,d film go end or nepa go take lite.
if opheilia quench 2day,dis film no go get taste 4 mouth again.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 11:35am On Oct 16, 2009
@CYBERFREAK,
yes oh.she started cryin wen kev said dat he has 2 stop wooing her after she said she has neva had a black bf b4.na wa 4 her.and kevin jus dey apologise.
@all,who won d HOH task?
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 5:52am On Oct 16, 2009
na wa 4 nnkena oh.
wen did mzamo bcom her prayer partner.
see as 2 of em dey prayed seriously 2 win head of hse.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 5:52am On Oct 16, 2009
na wa 4 nnkena oh.
wen did mzamo bcom her prayer partner.
see as 2 of em dey pray seriously 2 win head of hse.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 11:41pm On Oct 15, 2009
@GTAY,
yes oh.he even said dat he wuld win her heart slowly(wen talkin 2 itai).
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 11:30pm On Oct 15, 2009
phew!
im glad i watched 2days episode.
so sergio broke up wif elisa after he overheard her chit chattin wif rodrigo(finally.praise d lord sumbody).
opheilia,who send u go romina hse.na wa.now shes bin abducted.by who?i dnt know.either d block or romina(DREAMARA AND DANIELLA,SHOW FACE 4 HERE OH).
now,im beginning 2 lik paula.shes makin gud use of her time.givin sergio info bout gayle.
sergio,i know no who send u wif dat ur crayfish leg go IMMEX.dat gun wey e carry,make una watch oh.2moro e no go shoot am.
romina na evil genius.she kidnapped emiliana.Wetin maria wan do now.u carry ur leg steal person husband now na wahala u don entr.
make we see Wetin go happen 2moro.
9ty 9t.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 11:30pm On Oct 15, 2009
phew!
im glad i watched 2days episode.
so sergio broke up wif elisa after he overheard her chit chattin wif rodrigo(finally.praise d lord sumbody).
opheilia,who send u go romina hse.na wa.now shes bin abducted.by who?i dnt know.either d block or romina(DREAMARA AND DANIELLA,SHOW FACE 4 HERE OH).
now,im beginning 2 lik paula.shes makin gud use of her time.givin sergio info bout gayle.
sergio,i know no who send u wif dat ur crayfish leg go IMMEX.dat gun wey e carry,make una watch oh.2moro e no go shoot am.
romina na evil genius.she kidnapped emiliana.Wetin maria wan do now.u carry ur leg steal person husband now na wahala u don entr.
make we see Wetin go happen 2moro.
9ty 9t.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 9:30pm On Oct 15, 2009
ma ppl,
make una know say as maria dey do bad tin,na so her children dey do.anytin u do,ur pikin go follow u do am cuz e go tink say na gud tin.
e be lik say evrybody dey vex wif elisa.take am easy oh.lol.
BEST ASHAWO:elisa.gina no reach her.
BIG MUMU:sergio.e dey follow elisa lik Shrek.alex beta sef.
BEST VILLIAN:gayle na C.E.O.romina follow 4 bak.dnt undrestimate dis 2.
BEST HUMAN BEING:jabela(lil diegos babysitter).natalia no dey dis one cuz she sef, inshort no comment.
l8r guys.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 3:46pm On Oct 15, 2009
lik i said b4,elisa na slut.una no c d way she smile wen rodrigo talk say e dey in lov wif her?she tire me.
i lik d fact dat sergio didnt buy d story gayle gave.see as hector and alex jus mumu.
emiliana na craze gal.upon all d warnins bout ow bad romina is,she still dey entr moto.na wa o.tank God 4 9ja kids.weneva dem remembr d beatin wey dem go receive 4 hse,dem no go entr moto.
dis show don dey piss me off.make ait do finish am.
l8r guys.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 7:37am On Oct 14, 2009
Jeff,my broda,d time wey d tin happen e no funny oh.bt now,wen u fink of it,na laugh go carry u.
una dey c elisa.Wetin dey worry dat gal sef.sergio warn her bout goin 2 c ophelia bt she still carry dose her crayfish leg and nngbeke body go c her.d cry wey she cry in front of ophelia and gayle wey she dey say she know Wetin she dey go tru,ophelia still be her wicked self.so tey she drive lisa comot.
1 tin wey i learn b say make u still care 4 ur enemies,e go make dem feel bad.
i pity rodrigo oh.as romina point gun 2 puma and rodrigo dem begin dey fear.so e dey fear gun lik dis.lol.its a pity his paralysis was comin bak and puma used d opportunity 2 escape.
was gayle really serious bout surrenderin 2 d cops?hmmm, i smell fish here cuz even if e entr prison,d BLOCK go still rescue am.
l8r ppl.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 8:27pm On Oct 13, 2009
Airller,na u biko oh.na monaco u dey go next 4 d WMA's?hmmm, i dey jealous u oh.bring goodies come bak oh.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 8:01pm On Oct 13, 2009
LMAO.
HONOURABLE AIRLLER HAS ARRIVED.
na real maninning and mahoohoo.me tink say na india oh.lol.
ur bf wicked small oh.na wen e watch am finish e kan attack u.lol.guys na wa.
dat episode put me 4 troble 2 oh.
ma parents go one occasion and i was left wit ma lil ones.tell dem 2 go deir room go slip as skul dey d next day,dem no gree.i kukuma liv dem.mama and papa enter.
mama:eh dis gal.ella na u wan spoil dis children abi?see Wetin u dey watch.
younger bro:no be me oh.na ella say make we watch am(see lie).
papa:put off dat t.v.u shuld be ashamed of urself.evry1 off 2 bed.
papa,siblins go room.i stil remain wit mama.
mama:eh hen,Wetin happen 2 lisa(she lik d prog bt she don accuse me of spoilin ma younger ones).i no fit talk again.na vex i carry go slip and ma prayer dat 9t na 4 ASSU 2 call off strike.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 2:25pm On Oct 13, 2009
@JEFF,
i no no bout u oh.but dat slap wey maria giv romina enter.even wit d slap sef romina stil wan frustrate maria bt e no go work.
its a gud tin maria mentioned d stuff bout romi's mum.d tin knack am 4 heart well.
gayle,eya.he confessed 2 his dad and brothers bout d killins bt at d same time,e dey show dem threats 4 paper wey e rite by himself.na aproko dat guy be.
dat puma sef may not say rominas name.i suggest dey go ahead and giv him d drug.and i also hope dat gina ll learn her lesson.i doubt it.
dis soap go soon finish.d next one wey dem wan show na FISH PORT PRINCESS.
@jenace999,ow u dey na.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 8:28am On Oct 12, 2009
kai,i jus pity itai.na only him i pity.he looks lik a sick puppy.
jeremy cant commit 2 a long distance relationship.emma 4 no carry her body fall 4 d guy sef.
ow come no one in dis thread is talkin bout d other twin,edward.it ll be 9ice 2 c him nominated.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 7:15am On Oct 12, 2009
ppl help me out here.
d BB SITE seems 2 ve a problem.
i cant access it.
TV/Movies › Re: Big Brother Africa 4 (The Official Thread) by ellab(f): 9:26pm On Oct 11, 2009
@TALIS,
i tink say na only me.
gosh!disgustin.
hes still bhavin stupid.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 10:03am On Oct 10, 2009
Well,Jef.
4rom wat i heard,UMLB wont be shown on fridays cuz of d mtn world cup countdown dey do by 8pm,news is by 9pm,prime time africa 10pm.
so its now 4rom mon-thurs.
ve a lovly wkend yall.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 10:03am On Oct 10, 2009
Well,Jef.
4rom wat i heard,UMLB wont be shown on fridays cuz of d mtn world cup countdown dey do by 8pm,news is by 9pm,prime time africa 10pm.
so its now 4rom mon-thurs.
ve a lovly wkend yall.
TV/Movies › Re: Until My Last Breath (Telenovela On AIT) by ellab(f): 6:46am On Oct 09, 2009
JEFFO,
romina na real evil genius.its really bad and gud dat ophelia undrestimated her.she deserves 2 be punished.
d slap,oh boy.maria rily giv romina beta one.if na me eh,na heaven i go dey.
gayle,dat guy na devil.d guy plotted his own death.fascinatin.
elisa,hmmm, ,no comment.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 187 pages)