Elrony's Posts
Nairaland Forum › Elrony's Profile › Elrony's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 423 424 425 426 427 428 429 430 431 (of 449 pages)
Vanneni: Comot joor. Na this my fine shape of head you dey yab sey. How many ladies get mind to even carry their own natural hair not to even talk of shaving it all of. Na to dey hide the 'horror' wey then get iside wig and fake hair na him them sabi. Sey na that type you like? Later una go come dey talk say una like natural girls. SMH.n My mango head rocks!vanneni I missed yhu.. ...i luv u baby ![]() |
ehmm adaobi my hot Choco !!! |
sleekch1c: hello frnds..pls vote for me tomorrow, i dnt have ikebe nor manchester but i promise to dazzle u all with.....hmmm cute |
anty badoh!! hwfa na??....how we wan take run final tinz |
sizzling hott in here...... |
badosky ....how's it gonna be ...we still teaming![]() |
Bye y'all.....#dana tinz.....gotta crash ![]() itz been a wow time here...stay kul peeps |
2legit2qwt: #500 per layerNo wahala |
2legit2qwt: 6 Pacs for sale, first come, first server. I'll do trade-ins but let me know ahead what you'll be trading forHow much" ![]() |
ItsModella: Isn't that a UK number or something? The guy wan tell us say him dey jand.Nada!!!...dats an nnewi landline with proxy network!!!! |
lucenzo: what is funny. Do you want me to rig u out?Chillax joor...rig me out as in Maurice Iwu things??.... No forget say u go lend me 2packs joor |
boban 007: U DONT NEED A MAGICIAN TO TELL U LUPEY IT IS.IF U KNOW THE CRITERIA IN CHOOSING A NATURAL BEAUTY,U NEED NOT WASTE UR VOTE.BY THE WAY,IS ANYTHING WRONG WITH NADIA'S EYES?SHE NEEDS MORE CONVINCING PIX.ANYWAYS,CONGRATS LUPEY.VE SAID IT NO CONTEXT.can we chat on this no.009447404761012.U go old o |
190:Brodi I cannot categorically tell u o... Ehmm..dats all |
lucenzo: what is it then; a gay contest? SniperInADiaper: And you won the last oneHahhahaha lwkmd |
[quote author=Omo_barca] dude, you remind me of an high-skul mate. You need deliverance[/quote]Nna mehn...oyibo gi dikwa risky!!!! |
190: wait CFC wanna go on swimwearOkonmbor!!!!!! |
lucenzo: don't show teeth again....stop eating junksHmmmm |
CFCfan: That would be nice of himHehehe maybe |
190:Abala!!!!! |
CFCfan: Talking about smiling, it could have a therapeutic effect.Yea it sure does!!!! |
CFCfan: I dey go gym once in a while, but I still never get 6/8 packs.No worry lucenzo go borrow us 2 packs each lol |
shizzle11: Nadia plssss don't e-mail anybody except me'o, besides I'm ur campaign manager, they need to take permission from me first?Dey here dey kill ur self lol na joke o |
CFCfan: Exactly. Also, "there are many Pastors in the ministry (could be Winners Chapel or RCCG)"Haha lmao |
CFCfan: Abi o. I go vote for myself, you and Obinau.Yup...it's gonna be rowdy!!!! |
shizzle11:Taah keep the tongue in,spoilt child...lol |
CFCfan: In the last contest,my belle was protruding (not the 9 months preggo type oOkay dats nothing jare....mr nairaland!!!!.... |
CFCfan: Yelz o.Ma real nigguh...,sori o,but why dem dey call u calabash ...just asking!! |
shizzle11: No! Na ur sista ownThank God say u know sef!!! |
lalaosky:assessing!!!!! |
lucenzo: miss personalityAllahu!!!!!! u no get conscience ![]() |
190: But lalaosky cant speak english and he plays chess and ludo for a living nauJesu!!!!! |
190: RotflLol shizzle11: Idowu shebi u tok say no well? Oya go sleepIs it ur sleep ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 423 424 425 426 427 428 429 430 431 (of 449 pages)

...we still teaming