Emmasneh's Posts
Nairaland Forum › Emmasneh's Profile › Emmasneh's Posts
1 (of 1 pages)
@raifusa dre is Anoda list...am also waiting for the list,it will cums out dis week or next week...u no oou is unpredictable |
plz when is the 3rd batch cuming out
#ani oou informant#
need a reply |
stellanon...E b lyk say God wan punish u nd ur family nd ya unborn Generation...Y b say u go dy scam young pple..if dem dn born u well make I catch u...we dy wait for second batch...u cum dy advertise d job wey go kill u nd ur family....u talk say u get connection nd u dnt no d tym dem go release second batch...koni dafun eeeeeee....bagga!!! para mood..second batch |
ABEG ALL DIS PPLE NA SCAMMER OOO, NO FALL DEIR HAND,U TALK SAY U DY HELP PPLE FOR ADMISSION, ND U DNT NO WHEN BATCH B GO CUM OUT,GOD GO PUNISH U NI,DEM EVEN DY VESS ME,OSU NEVA RELEASE 2ND BATCH,I DY WAIT 4 D TIN DIS 1 DY ADVERTISE,KO NI DAFUN Y4!!! angry mood |
me wey choose dem as 1st choice I neva gain admission...am also an indigene...putme score is 28 jamb na 188 mass comm |
e b lyk say u dy dream...na ya papa b VC abi |
dem go release d list as from monday... |
plz is ani whatsapp group created for oou...add me plz 08036449562 |
1 (of 1 pages)