NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 4:36pm On Jun 18, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 6:57pm On Jun 17, 2015 |
Dparagon: Lol. Me self I don imagine your face decide say na you be that guy wey provoke that day say your bunk come near door. Dem carry me go Ifo LGA. hehehebe... na me oooo... hope yur ppa mk sense sha.... me dey for Abeokuta south |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 11:25pm On Jun 16, 2015 |
kingphilip: no Mind people wey just de brag wey just go one place Dem no knw wots up |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 7:06am On Jun 16, 2015 |
kingphilip: Which person mama soup no sweet
If no b ogun camp forget it Tell dem! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 7:40pm On Jun 10, 2015 |
Dparagon: Lol. I no be fat guy and I no sure say I get faint voice. My bunk dey opposite kiki bunk. na wa ooo.... e suprise me say I no knw... I just dey try imagine yur face... where dem carry Yu go? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 8:41am On Jun 08, 2015 |
kingphilip: I bin think say u come back to mx
No p nw enjoy ur stay
Na Saturday or Sunday u de enter ogun no! I no enta MX... Yu too bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 8:12am On Jun 08, 2015 |
kingphilip: me too na same day o
Hw u de take travel back na osun I dey nw.. na by motor na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 7:42am On Jun 08, 2015 |
Dparagon: I think I remember you. Na me dey the last bunk for that same direction. na Yu be dat slim guy wey get faint voice? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 7:37am On Jun 08, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 7:36am On Jun 08, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 8:51pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip: I come opic last week Monday nw
I for know I go hala u fa
BTW u still de abk or u don leave I don run comot for Ogun.... I go rest first |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 7:56pm On Jun 07, 2015 |
Dparagon: I dey surprised when Kingphilip tell me the same thing. You dey near mourinho bunk for our room for hostel? nope! na me dey near door... no be d 1 wey platoon 7 leader dey oooo... d other 1 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 5:44pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip: I de abeokuta too o
Ogun state internal revenue service
U na ministry of communication or where I dey opic |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 3:04pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip: I come check for am one day self nobody say them know am o
N I no get him digits to holla am
BTW where dem post you go I dey Abeokuta oooo.. where dem post Yu go.? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 5:54pm On Jun 03, 2015 |
kingphilip: 1k per month for room n parlor?? Walahi that's too cheap DAT place must be watersyd |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 5:23pm On Jun 03, 2015 |
Dparagon. y I no sabi Yu? and we dey disame room |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 5:16pm On Jun 03, 2015 |
kingphilip: him from jump go do man o war activities e de come boss! |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 5:44am On May 13, 2015 |
spartoo: tnxs u jaare..beta pesin
wch other units dey again  red cross, maintenance , obs, media , man o' war ............... |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 5:38am On May 13, 2015 |
spartoo: abeg wetin b quarterguard work
and u fit tell us all d oda units wey pesin go fit join |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 5:38am On May 13, 2015 |
spartoo: abeg wetin b quarterguard work
and u fit tell us all d oda units wey pesin go fit join |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 6:43pm On May 12, 2015 |
spartoo: abeg wetin b quarterguard work
and u fit tell us all d oda units wey pesin go fit join dem be lyk policeman wey dey stay for flag to go up and come down and greet any dignitaries wey come |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 3:43pm On May 11, 2015 |
crixcrox: platoon 9 hmm but am in quarter guard so am not able to participate in platoon activities hope dis favours ppa posting quarter guard ?? platoon 9 ... Yu dey hide too Abi?  mesef dey hide under OBS |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 8:38am On May 11, 2015 |
I dey hail una oooo.... hw una dey stream 2 peeps we stream 1 just dey get use to d system..... we we!! wa wa!! ... #peaceOut |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 4:46pm On May 01, 2015 |
sofdoc: Its been an swell journey with you lot and I'm quite loaded with appreciation as I post this. I found a family online...like minded folks!
Thanks to owliver (u helped me settle in #YNWA)
To erisegun, babatawa and electronzeez (you guys were funny and made me seem so too with our area boy jokes and mockery. It was nice relating in my native dialect. We teamed up sometimes, we split sometimes.)
To lagmostkuit (bae, I was almost thinking you were a bore till u said yes to my e proposal and showed me a new world! Even though we fought at times, our love prevailed, you understand me like no other woman)
To kingphilip (I tot you had serious attention issues wen I noticed how often you got into peoples mentions, till we had our silly but necessary argument and I found out about your aspiration for the thread and I decided to commit. Hey...we OVER made it!)
To sleekyonyx (though we never really related...your count down was greatly appreciated and noticed)
To ahmed4002 (Alhaji, oko paddy mii you always entered ones mentions warmly, it was nice having to refer to you at times with teased comments. I admire your orientation and the way you always answered some important questions)
To megawax8 (I enjoyed teasing you right till the point misspetit said yes!)
To gracyel (thanks for playing along by replying my silly kiss pleading posts as we hoped to hit PG2000. We are all expecting to see you maximize your potentials...waiting on your TV show )
To estellar (I dunno the history but I guess you restored some of kingphilips sanity!)
To ogbenijhybo (It was nice meeting an e goon with the exact ambition)
To frenzydilz (nice guy)
To vocalprince (nice meeting u bro) To Emmaczee (Twas fun tryna scare you off when you got on your now e boo's case. Buh we had to get on your bus later on!)
To Damiesan (You made the young man wait a while...buh I was glad with your positive reply )
To my fellow akokites Chidexsmokey Leemah4u (paddy mii to sure...u always had my back) Misspetit (my gud fwend) Clans Femolala001 (my e goon) Tunde4top (fellow physicist) Tunbebes (miss whyner) Georjay (ma Nigger and gr*cyels puppet) luchiana1
And a host of others I didn't get the chance to converse with properly.
mzjaney sparkleRed Bunsky smilingjimmy pinkiepetitee Aishawensy dassypearl xray2 tolustx doublezero7 babs01 sugarbabekemi dassypearl Walexsammy mayorsweet sirRiddy aishawensy Taiye4Christ spartoo nigerdeltaboi noordean hopez456 tunesbabe EazyMoh jonzingmaster yunaisro Joyjoomla Xray2 Richybanky Kingemmy01 oluwashugar Luvlycutebay Dexcira Pretty3 Dassypearl Munalight Teebee22 Judette Rmfunky Rusa Gangb Lollytee4lyf Phummiegold 2nex Derbyman Emmydny Zenopee
I wish you guys the best of luck in your various camps and ppa...Godspeed!
Concerning my posting: Godspeed bro! d pleasure was mine too . |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 8:00am On May 01, 2015 |
zakson4real: is der any bus dt go to Ogun direct from MINNA or BIDA. I only kno of Ilorin and Lagos same dat's wot I knw of too |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 10:00pm On Apr 30, 2015 |
zakson4real: BIDA bt base in MINNA. I will take off from BIDA on Monday morning Aite .. me too I stay in Minna .. BT left for osun already. getting geared up for #OGUN |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 8:27pm On Apr 30, 2015 |
Mrval20: You're welcome guys. E be like say we no plenty o, or are people yet to check?
Hello... Nakarey Maxcollins042 DamiEsan philmimi1992 zakson4real kingphilip
Congrats to you all!
Wishing those in stream 1 a safe trip Add me to the list oo.... BT na men men we just be for here oo |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 8:26pm On Apr 30, 2015 |
kingphilip: This house is lacking female abeg make I go look for house where female plenty lol.. Oga bring dem in |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 8:25pm On Apr 30, 2015 |
zakson4real: posted to Ogun. base in Niger State. wot part of Niger bro? |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 8:19pm On Apr 30, 2015 |
philmimi1992: Am from Niger o wic part of Niger did Yu reside in? |
NYSC › Re: Ogun State A15 Lets Meet Here by Emmydny: 8:19pm On Apr 30, 2015 |
philmimi1992: Am from Niger o wic part of Niger did Yu reside in? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 7:58pm On Apr 30, 2015 |
Cc kingPhilip any GRP for osun stream1? |