NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 4:35pm On Apr 24, 2015 |
Gracyel: Av finally been able to open my dashboard and print my green card. Am so happy. Thanks to all those who carry my matter for head Sodiqyinka Georjay Erisegun Sofdoc ChidexSmokey Emmydny Vocalprince Nigerdeltaboi Tolustx ................... U guys are d best  congrats! Heaven at last. *deep sigh of relief * |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 4:32pm On Apr 24, 2015 |
cooljude: some fit wan use d opportunity form Rambo. If dem no gree, na to hope sey d state wey dem post person go get radio station wey go broadcast d match. hahha no be lie sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 2:34pm On Apr 24, 2015 |
cooljude: hahahahaha. Na may 5 n 6. No social event suppose don start by then probably, people go still dey register. But dem soldiers too no go watch d match. Yu knw say e Tym wey dem dey blow beagle mk person go slip... BT sha me sef go lyk watch too oooo... d stuff depend on d kind commander wey person go get for camp |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 2:30pm On Apr 24, 2015 |
babs01: Borno loading...80.21% OYO IS YUR CASE OOO |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 2:06pm On Apr 24, 2015 |
vocalprince: Guy I must watch my madrid play O!! am sure we can reach a compromise. #ThankU! insyd guard room Abi? *doin frog jump* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 2:05pm On Apr 24, 2015 |
cooljude: make dem relax o. Which social work pass dat semi-final fixture. Person gat watch those match o. Yu wan tell solider DAT 1... my guy na jump up go get Yu ooo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 2:01pm On Apr 24, 2015 |
Claroo: All dos Bars for maami dey show matches,d only issue is dat there might be a Social programme durin dat period (7.45-9.30) and all dis Soldiers go con pursue una comot for maami to attend such programme. true talk! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 12:26pm On Apr 24, 2015 |
richybanky: Lols.. D match wey I no wan miss na barca vs bayern.. Dat match go be like final DAT na clash of Titans |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 8:47am On Apr 24, 2015 |
kingphilip: too much attack no good
Na counter attack make brain pass No be lie ooo  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 8:42am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 8:41am On Apr 24, 2015 |
kingphilip: na so but sha I missed d 1700 no wahala not to d next..... 1800 |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 1:55am On Apr 24, 2015 |
richybanky: May God help all of us and make nysc post us to our preferred state  Amen |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 1:31am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 1:19am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 12:50am On Apr 24, 2015 |
Owliver: the thunder wey go fire you don buy white polo for stream 1. Continue lol .. shoo see attack |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 12:49am On Apr 24, 2015 |
1700 here we come 2dai oooo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 11:57pm On Apr 23, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 11:49pm On Apr 23, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 11:37pm On Apr 23, 2015 |
kingphilip: [size=20pt]BRACE YOURSELVES PEOPLE
PAGE 1700 TONIGHT [/size] wlcm bro... we dey here |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 11:33pm On Apr 23, 2015 |
richybanky: Am not moved by dis story, to cut it short I no even read am 
#OperationDisThreadMustNotHitPage2000 GBAM! am wit Yu broda |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 11:16pm On Apr 23, 2015 |
kingphilip: Oya dex c me here Oga Bozz wetin. happen na? we bin get plan ooo... see d pace don slow down |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 11:14pm On Apr 23, 2015 |
Kingemmy01: The new song here now is
BringBackOurBoys BringBackOurBoys Na over belleful dey worry them nothing else.
Harsh tag #BringsBackOurBoys# #Kingphillip# #Ahmed4002# yes ooooo. #BringBackOurBoyz |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 10:08pm On Apr 23, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 8:40pm On Apr 23, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 8:39pm On Apr 23, 2015 |
vocalprince: Yea! and that should be....U, i think. Have fun serving there alone. lol... bros for y na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 7:19pm On Apr 23, 2015 |
faithenchy: Why does my dashboard display call-up letter but cant view it, am i the only one experiencin this? use opera mini or PC I had similar issue too |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 6:59pm On Apr 23, 2015 |
Gracyel: Thanks Emmy, lemme try it now Aite... best of luck. no fear ALL IZ WELL |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 6:52pm On Apr 23, 2015 |
Gracyel: Password?.. But twasnt a password problem, twas 'invalid email'. I even did what sofdoc said I shld do. I clicked on d forgot password or email link, but it didn't even give me allowance to change my password. It was only showing d email thingy... Thanks anyways, I guess I'll use a PC tomoro it will b beta Yu use PC or if Yu have an android pone use d default browser and resquest for desktop site.... Yu should be able to do it too |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 5:50pm On Apr 23, 2015 |
Gracyel: But why does it have to be only me?? If it was a general problem, I'll understand. But my fear is dat everyone is logging in successfully, and some hav even re-printed their greencards  just go and change yur pword a friend of mine had similar issue. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 5:23pm On Apr 23, 2015 |
Ahmed4002: preparing my fare well message also.
I Quit to where?? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 3:27pm On Apr 23, 2015 |
people scanty sha ooo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 2:19pm On Apr 23, 2015 |
femolala001: This thing is getting real everyday!!! saw DAT on their twitter handle.... I pray ooo hope no b campaign |