Emyluv12's Posts
Nairaland Forum › Emyluv12's Profile › Emyluv12's Posts
1 (of 1 pages)
The man still get time they interview them for inside him house. Omoh for me na to send the woman packing and to end the relationship. |
4minds:na for where Dem secure there. You no here sey Dem Don enter street already. |
I know really understand the benefits of joining a cult group when still know set one day Dem go kpai you. |
Nawa oo wahala dey. I thought both parties have successfully resolved their differences. E be like set Iran dey use sense follow America . Time will tell. |
1 (of 1 pages)