Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,352 members, 7,815,741 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 05:26 PM |
Nairaland Forum / Endure207's Profile / Endure207's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 1:45pm On Oct 03, 2023 |
Ilebaye clothe ehn 🤣🤣🤣, she is a Gen-Z baddie truly 🤣🤣🤣, shebi ayra star sef dey wear dis kind tin ☺️☺️☺️, am jst happy for her, I pray she surrounds herself with good people nd team who will guide nd advise her on how best to make use of d new found fame she got 🙏🙏🙏 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 3:17pm On Oct 01, 2023 |
Imagination wan kill ilebaye 🤣🤣🤣, 120 million naira nah ur mate 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 3:32am On Oct 01, 2023 |
Hopefully Leggodeals: |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 3:30am On Oct 01, 2023 |
She jst left d bed, nd I don't no Wre she is going to Leggodeals: |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 3:28am On Oct 01, 2023 |
Aswear, na wa ooooo BadMaster: |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 3:25am On Oct 01, 2023 |
Ilebaye village pple really dey follow her sha, she don wake up again 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:15pm On Sep 30, 2023 |
Ceec fans dey drop receipts of voting to pressurize multi choice nd mercy fans av started lamenting dat dey wnt to swap positions 🤣🤣🤣🤣🤣, I cnt wait for tomorrow sha 🤣🤣🤣🤣🤣, tomorrow will be bloody sha 🤲🤲🤲 4 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 7:18pm On Sep 29, 2023 |
It was khafi dat won innoson car in pepper dem season 🤣🤣🤣🤣 thatigboman: 11 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 4:35pm On Sep 29, 2023 |
As promised my three friends who came around, I jst made use of dre numbers for web vote, dats 600 votes, I don try for ilebaye 🤣🤣🤣, even wen I don't know y am voting her 🤣🤣🤣, I pray she wins sha 🤲🤝 10 Likes 1 Share
|
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 11:06am On Sep 29, 2023 |
Kkk no p tnks Ladyhippolyta88: |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 10:45am On Sep 29, 2023 |
Kk u cn change to desktop site nd vote another 100 again, ahh day means yesterday vote dat ws 1k vote should av been 2k if I changed to website vote. Tnks for d info sha, buh I cn still change to d desktop site nd vote again with d same number abi?? Ladyhippolyta88: |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 10:34am On Sep 29, 2023 |
500 votes done, I don't even know y am voting ilebaye sef 🤣🤣🤣, anytime I see her face I jst av dis aura to vote for her, two of my friends r coming today hopefully I can use dre numbers for web vote 8 Likes
|
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 10:10am On Sep 29, 2023 |
Can some one post d web vote website, chrome will be preferable, make I drop small web votes for ilebaye 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 10:37pm On Sep 28, 2023 |
What time will dis pool party end?? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:56pm On Sep 28, 2023 |
Ahhhhhh, nah ilebaye dey miss gordon's, stout nd smirn off together 🤣🤣🤣🤣, @tatiana ilebaye village people wan operate dis nite ooo 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 3:12pm On Sep 28, 2023 |
Who r d pple dat worked for it if I may ask?? JUDGEJUDITH: |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 2:16pm On Sep 28, 2023 |
@Tatiana, I don throw small vote for ur ilebaye oooo, 1k vote, hopefully she wins on Sunday, u don really try 4 her sha Tatiana4u: 12 Likes
|
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:57pm On Sep 27, 2023 |
Threebear:
|
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:53pm On Sep 27, 2023 |
She didn't say anything, buh I jst noticed she doesn't eat any food cooked by ceec fitzmayowa: |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:41pm On Sep 27, 2023 |
@threebear, u no d other day I asked you if I should stake my money on a bet against my friend dat ilebaye would win, hope nothing ain't change yet, becus dis confidence my friend is showing nd still insisting dat ilebaye won't win, abeg am I safe 🤲 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:38pm On Sep 27, 2023 |
Omo ilebaye no dey gree eat any food ceec cook ooo 🤣🤣🤣, I don't blame her though, if iwasin her shoes I will do same, I go dey reason make she no go poison my food sha 🤣🤣🤣 7 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 1:23pm On Sep 26, 2023 |
So the reason ceec thinks ilebaye is a tyrant is becus ilebaye refused to changer her battery for her 🤣🤣🤣 na wa ooooo 8 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 1:16am On Sep 26, 2023 |
Buh ilebaye didn't call mercy to help her nah 🙄🙄🙄, y den is she nw complaining 5 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 10:29pm On Sep 23, 2023 |
🙄🙄🙄 d way una dey talk sometimes ehn JUDGEJUDITH: |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 6:23pm On Sep 22, 2023 |
Decampaign ceec?? I only said wat ilebaye said ceec told her 🤷🤷🤷 thatigboman: 1 Like 1 Share |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 6:06pm On Sep 22, 2023 |
Why did ceec lie to ilebaye dat big brother said she is not a good leader 🤷🤷, I don't understand d motive for dat 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:29am On Sep 22, 2023 |
Na wa ooooo, ilebaye jst dey say sorry everytime 🤣🤣🤣, dey wan frustrate dat girl life, she don tire 🤣🤣😓 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 8:43am On Sep 21, 2023 |
The only person dat would have matched venita's madness is phyna, she cnt try dat nonsense wit phyna if she was in dat house, phyna might nt be my favorite, but venita for collect wetin no good nd dats on period, even adekunle go advice her nt to cross phyna's part 🤣🤣🤣🤣 7 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 7:23pm On Sep 16, 2023 |
So wat u r trying to say in essence is dat she has been treated unfairly in other task she has been?? If so dat confirms d theory dat d other housemates don't rate her nd r looking down on her. So u cn agree with me dat dre is no form of pity cards game being played by ilebaye, as a matter of fact she is actually a victim 🤣🤣🤣, mehn I suppose study law for skul sha, see as I analyze d case 🤣🤣🤣 Godoverevery: 10 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 6:02pm On Sep 16, 2023 |
Kk tnks Godoverevery: |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 5:45pm On Sep 16, 2023 |
Hw many socks adekunle team hanged on d rope |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 6:11pm On Sep 15, 2023 |
Haaaa ceec, no be legislative dey make law, she say judiciary 🤣🤣🤣🤣🤣 lawyer in d making |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |