Engrhamid's Posts
Nairaland Forum › Engrhamid's Profile › Engrhamid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 495 496 497 498 499 500 501 502 503 (of 512 pages)
@malik,i rejected it mistakenly. I knew i saw something of such but i never saw d id n others |
Thank dualcore 4 d explanation |
@rukhid,download xplore on your phone. D ball is now in your court. |
Anyone having problem with operas make we help o! |
Ariwo ko! In don do! Stop advertising. U better stop mentioning that sentence"changing of ips" u think zain is blind. Now,hmmmeasy don dey use login, if u r truely hackers n crackers,make u bypass d login. Very soon,all d source wil get blocked. Continue shouting ok! |
Make i pm u? How much u go pay me self lol! Wait a min, who r u? Whats your qualification? I promise to help if u could answer all my questions. @ last poster,that one na lie, dem no dey come to tell me anything for messenger so i don't usually know if it works or not. |
That useless network way no gree connect my glo sim to wap n others. Tswee! U better go for mtn though its been long i did 9t cal. Y must 1 be paying such amount every month. Make una play leave that network maybe adenuga no go reduce am to 100box per month. Lol |
I never knew she hasn't been helped. Where d gal dey make i help am. Where is her id make we meet for messenger. Me no dey mail o |
Where is your own? Don't come in without dropping. Nokia.com lol |
Just start from somewhere |
U guys should stop all this pls. Pls stop saying things that has nothing to do wit d thread's name. I'm begging now o! |
Wrong thread! Go to computer section or pm me privately. Thanks |
? |
Hmmm! Amen! Na only u get brain out of all i assisted sincerely. Others go just run commot go even dey use am proud for outside. E.G u know urselves).I thank God it worked for u cos most said all i say is rubbish abi na me dey use the id again cos some fool might say that. Thanks. U welcome |
Nothing |
Hen? Me no be guru o! Y u dey mention my name? Lol! Abeg,which help i do u self cos ur nick no look fanimorous at all? |
En en? Oya back to topic @ all. Zain in action! Watch out! |
Hmmm |
Hmmm |
Whats going on here? Can any1 tell me? @ info,whats the problem if i could be of help? |
Who r those disturbing d room? A ri wo ko! Zain in action! Many in troubles! Few r happy! Lets go there! |
U sure? |
Wap.Google.com. This thread is becoming something else o! Everyone don run! |
Enjoyment don start be that o bros. No tell anyone say u dey enjoy o! |
Na wa o! |
I don't know what to say guys. Let me just be gentle for now. @abiola,why dropping ya number now? Anyway, i'm on yim since o but i don't think u'll be able to cope wit my chat cos of d mobile u dey n vice versa, Too slow o! @ stan, mtn dey rock wella here but can't b better than d main koko. Zain dey watch una o! Many go soon cry including hmmm! U beta go research on mama ti mo ni quick quick cos thing go soon change o! E jasi! |
Okay. Fine! I'm willing to sell mine for real. Working perfectly, good looking. I bought it october this year. To cut long story short,i'm willing to sell it 23k. Note: all fbt is in there. All software u could think of and many more. Thats my last price o! If u don't want, pls don't just reply my post or else, |
Amen |
@stan, se u don hear? Make u mind your speech o! Lol |
@ boss, have heard u. Just that i wanna discuss something very important wit u n ya zain numb isn't going through. @ lance, well done, i believe the cheat must be blocked this week.Is it everything u've to publicize? I knew the stuff right from time n i told the person who informed u about the trick ok. Don't be suprised if it stops working. |
Meet me their now@abiola. Boss,lets meet on yim! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 495 496 497 498 499 500 501 502 503 (of 512 pages)
u know urselves).I thank God it worked for u cos most said all i say is rubbish abi na me dey use the id again cos some fool might say that. Thanks. U welcome