EpaEdo12's Posts
Nairaland Forum › EpaEdo12's Profile › EpaEdo12's Posts
1 (of 1 pages)
Anywhere belle face, as tinubu nor give you appointment now, you wan use wike lobby... |
Wen una dey collect bribe den, una think say 35 years na forever.. time to protest for a better reform una say na #20 una prefer, see una life now... |
This one don dey use indirect protect him properties for US, Incase he set... Lol 🤣🤣 naija we hail thee |
Who are there representating? Their pocket or their people? Sometimes let us be truthful to ourselves, is this really the country we wished for? Flangelo12: |
Na election we suppose dey talk about for this country right now abi naw how to secure life and properties of the citizens? Omor de government and the elite nor just mean well for d common people of this country |
Na Chelsea dem go take pick form |
Dem don still give this one small tin take Field family... |
This country is just a bunch of joke... |
Who Ibrahim traore dey dey avoid, na bubu dey shine teeth with, that is to show Nigeria is sinking... |
1 (of 1 pages)
