Erobes's Posts
Nairaland Forum › Erobes's Profile › Erobes's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Adextobiloba: ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah if dat wat they reajy wnt 2 do, or wat they ve dne, they re cruel 4 dng dat, why on earth wuld they allow 2nd choice 2 write exam wen they knw they wnt be admit.... Oga oooadex..e b lyk say u choose laspo as 1st choice ba... |
Topso1: My broda friend dat work at laspotech admission office says dey ave throw away d result of all dat chose laspotech as there second choice coz even dos dat chose dem as first and second choice were 2 muchu are very correct ooooo....i heard d same tin frm an admin officer at laspo ikd...the chances of 2nd choice aspirants are vry slim...ntn prayer cannot do ooo... |
Bboybanj: All of una wey dey talk abt relationshp no get senz. Una mum#u+dull+evryting stupi#d.. Most of una score below 30 yet all wetin dey una head na (can i know u? I will crown u queen in campus) see how stupi#d u guys are. Insted of prayin na rub#ish una dey talk. Mtwwwww I pray God give u the admission.guy..y na?? na jst chat na...haba tak am easy abeg.... |
laspo abeg rep 4 us ooo...my lastest hope...BABA GOD HELP US OOO... |
JUST THREE BANKS.....DIS WILL B VERY DIFFICULT HERE AT IKORODU... |
Neat Nokia 6630 going 4 5k(last price) with some goodies like ALL NETWORK CONFIGURATION,DIFF. TYPES OF OPERAMINI WORKING FOR FREE,LOADED WIT THEMES AND SO ON...4 peepz at IKORODU |
My pc shows virtual memory low at operatin it for sometime and after dat msg evrytin i ws doin come 2 a standstill, Waitin 4 ur suggestin, 10x in advance |
Nigeria and Mozambique. let wait and see! ![]() |
Nigeria is sure to win. NO DOUBT ABOUT THAT! HE HE ![]() |
Nigeria is sure to win. NO DOUBT ABOUT THAT! HE HE |
