Evakinqz's Posts
Nairaland Forum › Evakinqz's Profile › Evakinqz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 44 pages)
cindybella101: Only say Deanny na correct bobo, wey nor dey take last.... Ride on bro @Deanny, I gum yhu like glue ![]() |
cindybella101:Not dat i didn't know you will want pop corn, buh d truth is d guy ah invited tu sit close tu mhe since ah was bored ate all d popcorn here... (rushes out tu buy pop corn nd hollandia yoghurt 4 her..) *gets back immediately with pop corn nd d yoghurt...* |
Deanny:me i dey trans amadi estate.... we we try relate b4 you go back na |
cindybella101:Wellcome on board Miss Cindybella... Pls come over tu da vvvip section, Deanny him self is right here with mhe...... Once again you r Wellcome, nd promise mhe you nat gonna activate yur ghost reader mood ooo... ![]() |
Na wa oooo, E dey dia blood.. ![]() |
Dirty girl ![]() |
Winna01:Dem nor dey sell am 4 yhu? Abi police dey were den dey sell am ni?? Borrow post[color=#006600][/color] ![]() |
You wey go borrow condom wetin dey yur mind....... Werey ![]() |
Deanny:I hail you tu, Gud day bro... more updates abeg. This last one make brain die.... Were is MARUFAT5 na ![]() |
Loooolz Nice up op Wizkid be feeling like boss |
Beautiful family |
KingCheezyPuff:You still awake?? |
Bros, e be like dis guys don crash, Abeg post d update before you sleep ooo.. Meanwhile ![]() Their is dis lady I want tu personally invite tu da vvvip section.... Please guy if your hands r not busy, y don't we jext clink LIKE as I welcome "MARUFAT 5" |
KingCheezyPuff:yea |
Deanny:Chiwe problem is jext dat sEx.... Buh Ruth wants something more dan dat.... ![]() |
Ma hands dey up 4 d update oooo.... If you want d update dis night, oya clink LIKE |
Deanny:She's just ma type, simple, matured, understandable, nd bootilicious.... (according tu yhu ) |
loyeh02:Ma guy, come sidon 4 dis sit (pointing d sit next tu mhe), buh ah keep am 4 one clean babe wey go Cum late oo.. if she come sha you go find yur way ooo... .. (straight hand 4 a hand shake, buh he was lost in thought as he stairs at ma zobo .... immediately orders one chill one 4 him as he sat happily cos his rolling wif d BOSS.. ![]() |
No tell mhe say Deborah don give you kpekus now now oooo.... ![]() #teamRuth jor |
Deanny:Correct guy, oya we fit roll jejeli nw..... *takes ma zobo nd popcorn runs back tu da vvvip stand 4 d next update.... |
Ma real niqqaz...... *in airforce1 voice, *walking hard tu be more dan you..... ![]() |
KingCheezyPuff:France dearie ![]() |
Deanny:Deanny ma man, incase ah never tell you " ah gidigba for your back like hurch.. so rid on nd kip d good work going................... Buh no 4get say ah fit still scatter d place if ah nor see anoda update 2maro morning oooo.... ![]() |
Deanny:Deanny ma man, incase I never tell you " I gidigba for your back like hurch......... Keep the good work going bro.... No 4get say i fit still scatter d place wif ma nudes ooo... better try update 2maro morning ooo... ![]() |





.... immediately orders one chill one 4 him as he sat happily cos his rolling wif d BOSS..