Eyepencil's Posts
Nairaland Forum › Eyepencil's Profile › Eyepencil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 61 pages)
NeuroBoss: I dislike ladies in Stilletos!Who you dey ask? |
OP dey find her colleague ; Na only u waka com? ![]() |
See wahala o, make ur galfriend cool down let her stop having negative thoughts abt herself. |
Chaii nairabet don give me high blood pressure, my bet just dey cast anyhow. Oga akinalabi i wan go hospital go treat myself. Help me oo **crying** |
kennygee: Pastor Adeboye is old, and still good looking .Yea... Good looking and not handsome. I will agree wit u |
T.B JOSHUA IS A REAL MAN OF GOD HE NEEDS NO BODYGUARD TO PROTECT HIM
|
kennygee: Pastor Paul Adefarasin, Goodheart Ekwueme and Even Pastor E.A Adeboye should be there. Ashimolowo too. Cute pastors.Abeg comot adeboye dia, d man get big head with frog eyes ![]() |
efemena22: mumu, u wey get brain & u nor dey use am think then u be still fool. Buhari masterminded his own attack just to convince d public he's innocent. Many people died during d attack yet nothing happened to he#9ja film. GOD BLESS YOU FOR SPEAKING THE TRUTH BUHARI IS A BOKO SPONSOR |
Tyche: You are right.IF E PAIN U TOO MUCH DEACTIVATE UR ACCOUNT ![]() GOD BLESS U SEUN FOR NAIRALAND |
berem: Oh yeah! We know he is the grand patron of Boko haram. Oya tell DSS to arrest him sharp sharp.NO NEED TO ARREST HIM, WE ARE HAPPY WITH HIS GOOD WORK. ![]() |
stanech: And the award for the most desperate politician who's willing to become the president at all cost goes to. ![]() THE HAT TRICK GENERAL MENTION BUHARI AND NGIGE WILL APPEAR ![]() |
Who doesn't know that Buhari is a bokoharam sponsor. Asari thank you for telling the whole world |
When is war starting? Just curious |
IF war will reduce high rate of tiger clawed face in yolobar land SO BE IT.... |
2sExy1: I don reply fool! reply with ur number make I kill u.lie mohammed...Shame don catch u abi? stop lieing u dint reply my pm. U don disgrace urself finish,See person wey dey threaten me b4 smh! weak man. Dnt quote me again if u cnt reply my pm COWARD. |
2sExy1: bastard! I don unfollow u sinceeee COWARD REPLY MY PM. |
2sExy1:Reply my pm...i dey wait 4u bastard if at all fear go gree u. Smh! |
2sExy1:Gerrrrout u be fool, no wonder people dey talk say ur mouth dey run like woman. If u want make d pm go easily unfollow me, i wil pm u rite nw. |
2sExy1: see who is calling someone bastard... wasted sperm! Small boy |
2sExy1: bloody lilly livered liar... pm nor dey go. toto, enter bush!Lol... I even think say i dey talk wit person sef, u be dey ginger say u wan carry d matter for head nah. Thank ur god you for go join ur mama 4 dia. Bastard,next time if i talk you jump. Idiott |
2sExy1: see person wey quickly click follow button no get mind to send him number. I be na me hold ur hand to follow me? ode! smh!Eyepencil100@gmail.com. Afterall no be today aboki begin lost for osha |
2sExy1: see person wey quickly click follow button no get mind to send him number. I be na me hold ur hand to follow me? ode! smh!haha...onye ara, my pm no dey go u knw dey hear? send me ur email or u reply me with the email i sent to u. U tink say i dey follow una dey do chest beating 4 here. Guy if i mend u finish na river naija i go throw you enter. No be today. |
2sExy1: I say send ur number... toto. u daft?guy i wan use u settle scores, just drop ur email if fear they catch u to reply d msg |
2sExy1: I say send ur number... toto. u daft?Fear fear boy...my pm no dey work. or u wan make i send my number for here? u dey mad o. just reply d msg i go send u my number shaperly within 2mins, u are a man be brave. |
Annypie: am gnna whisper ds*i actuali love wen my man talks dirty to me*sshhhhhhCool I din't hear 4rm u |
2sExy1: na u first follow me na... send ya damn number make I call ur undertaker!no probs.. Dis my email: eyepencil100@gmail.com. Just send msg to me now i go forward u my number, i dey wait |
2sExy1: i SAY UR FATHER!...send me u r number if u get 2 head. if u send me ur number, u b toto.Lol u don begin shout already, i be think say u wan show me say u be fine boy nah. Why u cm dey dull nah,anyway anytime u are ready u can check on me. I represent otu to the core ![]() |
Annypie: i think u r a real con..get along,and give mi all d*help*i need ba.hmm,leme mull over dah.cool...i will like to hav a close chat with you. i will be waiting... |
2sExy1: ur father.... no b u add me? u for try am na make u send ur number... u say u b Onitsha boy fa? cool!Nwoke m i be nwa otu confirm one 4 dat matter, ibiam eticha m gi ofuma. Otu neva carry last b4...my brother no be today. Pm me ur number i go call u nw, if u no send d number u be idiott |
2sExy1: you still think its a joke... you will beg for clemency!Idiott pm sharperly lets take it 4rm here. U tink say na everybody be jew for here. Ur own na only chest beating u sabi, lol...i dey find who i go take hang boot sef. Pm ur number nw i wil cal u immediate,dis one no be joke. |
Annypie: thanks honeybunnysugarplum..its still d same handle tho..am a changed person now oo,oldthings haf passed away,dey say jesus is cominh soon*Lol...na only me get that name? . Yea old tins are gone we are in the last hour, though i think they should give us more time to get along what do u think? |




. Yea old tins are gone we are in the last hour, though i think they should give us more time to get along