NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:12pm On Oct 01, 2015 |
D way pple dey wait fr Oct 28 like say stream 2 no dey. Some people go jus get heart attack goodyboo: etisalat....now you're talking |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:10pm On Oct 01, 2015 |
Lol,carry on wailing: don't worry...would be taking good care of you till they come in 7days time  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:05pm On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:49pm On Oct 01, 2015 |
Hahahahahahh,very correct. U jus nailed it Sammie2310: dat robot no go see dis guy ban oooo....na pple lyk faithluv5 nd I d tin go dey shine eye for.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:42pm On Oct 01, 2015 |
Mesef kno no o  hilsocial: Eiya u suppose know na, missing alert. But y all these bans? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:41pm On Oct 01, 2015 |
Who u be den  elmisti: Abeg, I don tell u b4 say I no be goon na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:36pm On Oct 01, 2015 |
Ur own na 48hrs. My own na more Dan 5days Sammie2310: dem ban me some days ago ni ooo... d annoying tin is dat I don't even know wat I did.... 48 hrs ban sef.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:35pm On Oct 01, 2015 |
Hahahahahahahah *falls from mtn mast* No worry I don plead wit dem on ur behalf IsiAbuncha: Ah! Abeg help me beg dem o, I no go do am again I swear  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:12pm On Oct 01, 2015 |
Dis place is boring |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:06pm On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:04pm On Oct 01, 2015 |
If u ask me,I kno no who I go ask o  Sammie2310: I no know why dos pple dey ban pple anyhow ooo.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:02pm On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:01pm On Oct 01, 2015 |
Na so  goodyboo: #Count down# we r getting there,trust me. take ur mind bk to may...we all thought October wud never come buh here we r.
I bless God |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:40pm On Oct 01, 2015 |
Dem say our thread no go fit 3000 b4 service. Them dey try us. We shall make d impossible,possible IsiAbuncha: And at last the wait is almost over... (Less than a month now) Since February, its been a long road Big ups to all who made this stuff possible and those who kept it going as well It ain't easy I swear  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:32pm On Oct 01, 2015 |
*falls from mountain everest* not all abeg tonyx4x44: not necessary...
all girls are created bi-sexual lesbihonest... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:26pm On Oct 01, 2015 |
Truly speaking. D wait is going on like forever. Tired sef goodyboo: My day.....groovy.we need days like dis to #rock it# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:14pm On Oct 01, 2015 |
No mind dem. God pass dem. So sorry. Missed u too o(no homo) thanks dr. How r u today goodyboo: come here*hugs* though not mentioned,I missed u (no homo) I was equally banned yesterday buh nw walking around,not like a stranger buh a family member.
welcome bk. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:13pm On Oct 01, 2015 |
Hahahah,lol. U no well IsiAbuncha: Ban for 5days?  You must be the Diego Costa of Nairaland |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:05pm On Oct 01, 2015 |
Dem ban me too o,for over 5days goodyboo: Mamatawa go hear am..... I no want another ban |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 7:55pm On Oct 01, 2015 |
Oh my gosh,,ave missed all of u on nairaland o. Sorry dey banned me for more Dan 5days. My goons here,did ya'll miss me cc: elmisti,ademasta,hilsocial,keribaby,harinholar,mobi18, and most especially my e-boo Whodohgeepee, et al |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:28am On Sep 28, 2015 |
Abeg tell mi na. No b only alien tongue na mars tongue. But hop say no b insult sha omitooguns:

As i take use tongue of men speak wit u so...and u no grab...
How u go take understand tongues of Aliens na  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:26am On Sep 28, 2015 |
I no go work today. I wan go sch go collect my cert and enter town to buy some materials fr my beads. Wat about u blym: kinda nt too bright, atleast i saw sumfin! Sleep? Where i wan c am? I hardly sleep(s). U no go work? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:15am On Sep 28, 2015 |
KeriBaby: Lol faithluv5 thanks jare
A friend dat shares her piece of land it's a friend indeed |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:14am On Sep 28, 2015 |
Morning. My nyt was ok. U see d moon dis morning around 1:30am? Or u bin dey sleep  blym: Ladies bin buying land bigtym nwadays! Morning! Ur nyt? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:12am On Sep 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:09am On Sep 28, 2015 |
Everywhere dry no be small |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:07am On Sep 28, 2015 |
Make I quickly get small land b4 all d guys go come dey intimidate us Dis one too small  Ok make I share am small with my friend keribaby She say e too small for us Ok e do na Morning upcoming otondos abi na prospective otondo,which name self  ?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:04am On Sep 28, 2015 |
Hilsocial when did u finally sleep yestrnyt  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:03am On Sep 28, 2015 |
Where's evry1? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:02am On Sep 28, 2015 |
Joyce21 hapi birthday dear. Ave fun |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 7:57am On Sep 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 7:56am On Sep 28, 2015 |
We fit o. Watch carefully how we do it ladokuntlad: Una no dey slip ni c as una come overtake we Batch A PCMs Dia is God oo
Bt una no fit reach 3k shaaa |