Fayar's Posts
Nairaland Forum › Fayar's Profile › Fayar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 69 pages)
Brubembem:I see am na...as him come online edit the guy post dey rant ..I just know wetin cause am .. ![]() |
EricaNyash:My boy ...You must do Erica's bidding ![]() |
EricaNyash:Take ![]()
|
garfield1:But Erica's pepper is hotter than laycon's pepper ![]()
|
EricaNyash:Hold it ![]() |
zicoraads:Na wetin cos the sudden outrage be dis oooo ![]()
|
EricaNyash:Take it ![]() |
EricaNyash:Quote me well my boy make I dey see am...so I go dey serve u more Erica Pepper ![]() Hold am again ![]()
|
|
|
EricaNyash:Shame no go let you sleep ..discuss it now ![]()
|
Amya:Una don be two ...very good ![]() Make Una give the cry volume abeg ![]()
|
EricaNyash:Erica no go let you sleep today ... ![]() U never see anything ![]() She's your tormentor ![]() |
Amya:Good .....But Erica is in the business of peppering people like you .. ![]() Soooo Take another one ![]()
|
EricaNyash:Boy....put volume for your cry ![]() |
EricaNyash:Boy...you no sleep again? Your bed no call you again? ![]() You must be writhing in pains ![]() Courtesy: Erica We love to see it ![]() |
Amya:U call this unflattering ...my dear everybody Sabi you ..to you ..nothing good can come out of Erica ![]() See people dey acknowledge d nice piece she just painted ...you no see that one ...na her picture you see .. My dear REST
|
EricaNyash:"I dey go sleep"for like 30 mins now ![]() My guy ...Erica is your Freddy ![]() She will continue to Pepper you wellu wellu ![]() |
Threebear:Okay....is that all ? ![]()
|
EricaNyash:You wey senior Erica ...wetin we go call you ![]() My guy you're the butt of the jokes ...no pun intended Look at your name ![]() |
EricaNyash:Erica dey press this guy neck Leemmaaaoooo... ![]() Erica presssssssss it very well ![]() U Neva see anything ![]()
|
Threebear:Okay ... anything else ? ![]()
|
EricaNyash:You don talk this thing for like 20 mins now ![]() When I say Erica dey torment you ...you no blive ![]() Boy...use shame cry go sleep ![]()
|
EricaNyash:Use shame cry go sleep ![]() |
|
EricaNyash: ...I don wipe you again ... ![]() Normal level ![]() Oya Shame comot ![]() |
EricaNyash:As always my boy ....Cry to bed ![]() She's your Freddy ![]()
|
InSanety:Demmit .... ![]() Beautiful Award winning Actress Singer Model Now Painter Chai ...why I no go Stan naw... ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 69 pages)



