Fayar's Posts
Nairaland Forum › Fayar's Profile › Fayar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 69 pages)
Jadentica:Baba dead this talk ..you nor get point ![]() Everybody is talented niyen cos everyone is good at something ...even people wey Sabi knack are talented ![]() Now you see how that sounds?...that's how u sound U dey abuse the word "talent" bros
|
stroller9795:Lmao ....e loud ![]()
|
|
Broobembem:They have kept chut :
|
stroller9795:Him just dey yarn Okoto meowss since ![]() "Being competitive means you're talented" Gbegiri oooo why na ![]()
|
|
toten: ![]()
|
Jadentica:Na wetin I dey talk na.... you've abused the word talent ... ![]() Going by your ideology anybody that knows how to do anything is talented ![]() Bros let's say the truth when it's required abeg ![]() |
ERICA GIDDEM !!!! ![]()
|
Jadentica:I know say you go don forget her role the week they won their wager ... ![]() It's expected ... ![]() Sha know Erica will continue keeping y'all pressed till day 71 ![]() Dilwilit ![]()
|
tarantino1:E enter abii ![]() Erica queen of content in your face till day 71 bros ![]()
|
tarantino1:Bros use sense na ![]() Competitive and Talent na the same thing? ![]() Where all these people from come sef ![]()
|
stroller9795:Asin pepper them ![]() Check the last 7-8 pages ...na Erica Erica Erica ![]() Erica everywhere ![]() Who's the content Queen again ![]()
|
Jadentica:Mumu talk bros ![]() Number 1; we watching a show ...and we use what the candidates give us on screen to access their capabilities... ![]() Erica tho she dey fumble sometimes .. she's actually a good singer and actor .. she's showed us she's got the talent for that LAYCON issa a rapper ... he's displayed he's got the talent too You don dey abuse the word TALENT ...if na like so ... everybody is talented na...your road side under-one-umbrella phone repairer too is talented ...The mama put that cooks and has People buying her food too is talented .. Abeg my guy tell your self the truth ..no dey decieve yourself ![]()
|
Jadentica:Am I the only one seeing this ![]() Bros ...how is Nengi talented than Erica ...you: "she makes shoes ..she has a competitive spirit" ![]() Nor let hatred blind your sense of reasoning bro...talk truth as you see am ![]()
|
Eeghe: ![]()
|
Jadentica:I know say u go chop ban ![]() You don rest your ericagoldigger moniker. ![]() You are clearly saying all these from a place of pain ![]() Bros tell me how is nengi more talented than Erica ? Simple question ![]() Competitive highly talented?...nor dey yarn like this na gbegiri ...those are two different terms right there ...very different
|
Eeghe:Aswear I burst laugh ![]()
|
Jadentica:Due to the death of her parents yen yen yen yen Na every year Una dey bring this story enter bbn ...it's stale already ![]() "Competitive people are actually very talented"...now that's a big fat lie bros ![]() Being very competitive doesn't mean you're very talented .. ![]() Gbegiri no dey fvck up na ![]() Erica is more talented ...she can sing,she can act atleast more than nnegi ![]() Talking about support ...na Una type go say Una for Sabi play ball pass Messi if to say the right support dey ![]()
|
Ericagolddigger:You don chop ban gbegiri ![]()
|
Jadentica:Kikikiki....run away cry baby ![]() Dream of kiddrica ... ![]()
|
|
Jadentica:Why u dey call me witch naw....na so e pain u reach ![]() It's actually sweeting me as it is paining you ![]()
|
Jadentica:Kiddrica still depositing the pepper in ur brain ...I can see ![]() Abuja or London trips ![]()
|
|
Jadentica:Then NO!!! ![]() Justice ko Lawyer mi ![]()
|
Jadentica:Is this the same person ? ![]()
|
Jadentica:Eeyah ...see the long epistle to express the pains deep in your heart ![]() But e nor concern me ....as long as kiddrica keep giving us the trips ...you keep wailing ...it keeps sweeting us ... Life's Good ![]()
|
Jadentica:D pepper dey penetrate ![]() I like to see it ![]() #Kiddrica #Abuja or London ![]()
|
|
Jadentica:E don pepper ur cerebellum ![]() Aswear e sweet me diiieeeee ![]() Kiddrica give them premium pepper ![]() Let them wail..let it be sweeting us ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 69 pages)

