Fayar's Posts
Nairaland Forum › Fayar's Profile › Fayar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 69 pages)
Jadentica:You na Olodo sha ![]() You nor know wetin be your problem ![]() Soon u go claim say I be dom Dom ![]()
|
jayjaycee0:She's really going places ![]()
|
|
|
Jadentica:Abii... ![]() Anything else?
|
Tatiana4u:Talk truth...she doesn't sound mentally stable ![]() She go get many demons ....legion ![]()
|
Jadentica:I go come back...you still dey here dey cry ![]() Okay no be you make am droop...are u okay now? ; ![]()
|
iKnee:Una no serious ![]() |
iKnee:
|
Jadentica:Oyaa... sorry...keep crying ![]() Make I rush one match on COD ...I'll tend to your tears when I'm back ehnnn
|
Jadentica:More Okoto yarns ![]() BOY..I'm done with you ...stop crying in my mentions ![]()
|
Jadentica:As expected you can't explain yourself ...Olodo rabata... ![]() When they start going personal ...the pepper has entered their brain ![]() MISSION ACCOMPLISHED!!! NEXT ![]()
|
|
|
Jadentica:Olodo ...can't you see I highlighted the the first line ![]() E don dey pepper your skull abii ...the one you're going personal ![]()
|
Jadentica: ![]() Then Why you come dey shalaye
|
Jadentica:I honestly can't relate bro... ![]() But we digress ![]() Tell us ..how many times your penis don tear ![]()
|
Jadentica:December came early ... ![]() Harmattan catch this your post ...E Dryyyyyyyyy ![]() Nengi hoards food for herself and ozo in her cheeks ![]() Their two go come share am for shower ![]()
|
Jadentica:Them dey complain say people dey hoard food for the house .... Make dem check nengi cheeks na there she dey hide her own ![]() She dey hide she and ozo own ... ![]()
|
Jadentica:Who be dis one again ![]() My guy aswear u miss road ![]()
|
|
slytubadth:Aswear....do face like akamu wey sour ![]() Come get plenty craw craw ![]()
|
|
ItsCookie:No be Erica cause your frustrations ooo ![]() Talk bout her as much as you like you can not dim her shine ...we dey here.. ![]() Person look you sef..them go know say you go wicked ...with your squeezy squeezy face ![]()
|
Jadentica:She roost am for here na...go thru her previous posts ... ![]() |
InSanety:So much bile bro...I dey see them ... ![]() Some go dey troubled in real life ...na here dem go come dump all their frustration and hate... Hatred stems from people who hate their own existence bro ![]()
|
Beorn1:
|
Jadentica:U nor dey hear word ![]() Apparently your fellow ninja thinks your fave is a runz geh ... Who am I to argue ..I kukuma incorporate the name na ![]() |
Jadentica:E be like say you get block head ... ![]() Na she herself call nengi runs girl ...check her posts ![]() |
ItsCookie:This one ... You won't hype your fave nengi the runz geh ...you won't contribute any thing meaningful in other subjects .. but once you hear Erica ...we go dey see essays upon essays ![]() Erica is not the cause of whatever problem you have i promise ![]()
|
Rahkman:Nobody wants bad luck Kikiwkikikiki ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 69 pages)


