Fes4real's Posts
Nairaland Forum › Fes4real's Profile › Fes4real's Posts
1 (of 1 pages)
una just dey talk like say na only una don suffer past for this countr!ma i no blame people wey dey go commit suicide again ohhh.i been dey conteplate am recently but i just remeber one thing i con paulse.i suffer get diploma,come suffer get Bsc. i find work i no see.them advice me to do Msc.i hustle for lag so teeee,com do Msc.yet no job.....bro i wan die ooo.but i dey do PhD now.yet no job.if i no write assignment i no chop and all men don sabi use phone and computer so no job from student again. My broders my friends i don frustate,results been good ohh but no job. if na u get all this certificate without job u no go frustrate ![]() am begining to feel like i waste d my life, money and time all this years cos my mates don marry finish,born pikin and achieve but me na only papers i get.i dont visit my area anylonger because of shame,i now hang around in the school environment.But what a country!!!!! |
A health management organization located in LAGOS is looking for graduate undergraduate and coppers in different field for recruitment for the following vacant position: *HEALTH FACILITATORS *ADMIN OFFICER #BUSINESS DEVELOPMENT MANAGERS #MARKETING EXECUTIVES #CUSTOMERS CARE Related Discipline and medical background will be a plus You can choose to work either FULL TIME or PART TIME. Income and incentives Very attractive. Other benefit include: #Time Freedom #Financial Freedom #Local & International Travel (Terms and Condition Apply) #Monthly remuneration (100,000)Basic With minimum of OND and must reside in Lagos No experience is required as adequate training will be provided. Interested applicant should text Name, Phone, Number, Qualification to 07060994708 |
1 (of 1 pages)
