₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,590 members, 8,422,693 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 04:50 PM

Toggle theme

FeyiFeyi's Posts

Nairaland ForumFeyiFeyi's ProfileFeyiFeyi's Posts

1 (of 1 pages)

FoodRe: Hunger In The Land: 400 Malnourished Children Admitted Per Day In Kebbi – MSF by FeyiFeyi: 11:06pm On Jul 27, 2025
Na Government Dey help am service the women now
MaziObinnaokija:
Government to take care of your responsibility 🙄😒? 🙄 How 🤔 how 🤔 🤔 😏? A Rich man will train 2/3 children while the struggling POOR MAN will breeding children they can't feed/train anyhow..WETIN COM CONSIGN GOFMENT HERE
PoliticsRe: Nigerians Risk Deportation As UK Scraps Sponsorship For Over 100 Skilled Jobs by FeyiFeyi: 12:13pm On Jul 26, 2025
Ologbon lo le ye
blingxx:
Omoh ..just stay in your country and build it all this moving abroad don’t worth it at the end of the day too much wahala for black man
FamilyRe: Man Shares His Ungrateful Friend's Response After Sending Him ₦20k For His Baby by FeyiFeyi: 8:36pm On Jul 24, 2025
Sender no dey naija now Abi you no see say he wan buy 5guys abi 5 guys dey naija ni
oluwatomiwa:
Some people are ingrate sha. In this Tinubu regime giving out the whole #20k
TravelRe: Nigerian Ilegal Immigrant Loses Fingers While Fleeing US Deportation by FeyiFeyi: 9:33am On Jul 22, 2025
So as Igbo man papers Dey wait am in any man’s land
CoronaVirusPro:
I smell lies!

Since 1988 and he had no papers!

Igbo man for that matter!

Anyways, His Excellency, President Asiwaju Bola Ahmed Tinubu (GCFR) has always emphasized that, their is no need to leave Nigeria at the expense of your life and sanity.


In this same country that people are complaining, some other people are making it big and even better than people abroad WITH rest of mind.


Look for a niche you can exploit and find skills to sell. It’s not easy anywhere. People there won’t just tell you the truth until join them. It’s a cult.
EducationRe: NECO Releases BECE Results, Schedule Resit For 23rd-24th July by FeyiFeyi: 8:58am On Jul 10, 2025
Lol I did mine year 2000 so I knew the name from time when I see a lot call its jnr waec I don’t have strength to correct them quote author=Xpol post=136046545]Me self no even know say na BECE, na only Ghana I Know wey dey call am that name.

Imagine how person no even know the name of the exam wey him don write in the past. Na junior waec wey dey all call am lol.

If dey ask many Nigerian graduates for interview say "Do you have your BECE certificate? Dem go dey look like dondi lol.[/quote]
EducationRe: NECO Releases BECE Results, Schedule Resit For 23rd-24th July by FeyiFeyi: 8:56am On Jul 10, 2025
So tell me what u use to call Jss3 exam if no be jnr waec….lol
Love800:
I also attended a unity school at edo state.

Okay na only Lagos state dey call am that name?
TravelRe: UK Introduces eVisas For Nigerian Study, Work Visa Applicants by FeyiFeyi: 8:55am On Jul 10, 2025
Sha carry enough naira wey u go change to ££££ when u reach there to survive till u see hustle cos summer go soon end den u enter winter ur eyes go clear well
apikipiki1:
UK should grant my visa na. shuuu! i cant wait to leave this country.
EducationRe: NECO Releases BECE Results, Schedule Resit For 23rd-24th July by FeyiFeyi: 8:21pm On Jul 09, 2025
Na the school you attend make you no sabi am it’s the one you people call jnr waec in most Lagos schls is the exam we that attended Federal schls write in Jss3
Love800:
Which one is BECE again na!

Is it different from neco?

1 (of 1 pages)