TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 8:07pm On Sep 07, 2025 |
fitzmayowa: Well he played a character with your moniker though, his fans are the real MVP they saw that he was in danger and they stepped up...... Yes yes I remember that one  I was so happy that finally, a Nigerian with a taste for Classical Opera. But this is one of the few occasions in which the female leaves b4 the guy in a ship. I still maintain my joy for Denari, that is if eviction is over. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:56pm On Sep 07, 2025 |
All of ona wey want make Denari comot, e no gree go o, even im wife comot b4 am.
I kinda like the Denari though, so I won't mind watching him for one more week... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 8:44pm On Aug 24, 2025 |
LordTheus: Baba the kind shock wey hold me when I read am. Ozoemena? 😂😂😂 Abeg, who are they comparing Ozo to again? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 8:10pm On Aug 17, 2025 |
Wow. Interesting to see Denari is not in bottom of the poll this week |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 9:49pm On Jul 28, 2025 |
Èwo logun yayaya?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 9:41pm On Jul 28, 2025 |
Pls, is that girl don talking because I jus ves change channel as she dey talk. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 9:00pm On Jul 28, 2025 |
duduade: Them never reason hìn matter for now 😂😂😂😂 Omo. Why na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 8:53pm On Jul 28, 2025 |
These peeps no wan nominate Bright? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 9:07pm On Jul 27, 2025 |
See me wey think say wen the guys enter, I go see beta. As it is now, na only that bright something dey dia.
And he is even looking like a premium delawood... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 8:36pm On Jul 27, 2025 |
Pere 2.0 don enter... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 8:33pm On Jul 27, 2025 |
Omo, at this point, Yorùbá lokan looto.  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:58pm On Jul 27, 2025 |
Ibukzy: Dem no greet am too Yes, I get. He should maybe throw a general greeting across, it won't hurt. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:53pm On Jul 27, 2025 |
Omoluabi no fit greet ppl, which can pride be this na?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:51pm On Jul 27, 2025 |
scondy: Wetin happen....yoruba boys everywhere....ki lo sele? I thought that was what we wanted |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:46pm On Jul 27, 2025 |
Yoruba pon bele reni |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:43pm On Jul 27, 2025 |
Haba, this crowd wicked o, dem no even shout for faith. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:35pm On Jul 27, 2025 |
Giel: The only fine guy get babe
We can't even have good things  Babe ko babe ni. This one look like pesin wey fit keep body? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:29pm On Jul 27, 2025 |
Ehn, man don enter oo. See man na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:26pm On Jul 27, 2025 |
Giel: You see fine girls you say Dem no follow
Now Dem don show you man you gree 
FIGARO00 why🤣🤣
Why you no just gree this season? 🤣
But he gets muscle na? And he get height.  C'mon stop that thing  Na muscle we go chop? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:20pm On Jul 27, 2025 |
Na this one wey be like Eléte say na woman dey rush am?  Giel, na true? Get him giel.  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:16pm On Jul 27, 2025 |
Abeg o, who be this one o. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:04pm On Jul 27, 2025 |
At last, Men dem wan show. Maybe I fit see pesin wen I like, the girls nor just folo. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 6:12pm On Jul 27, 2025 |
Wetin happen now? The girls are no longer looking fine again, na wa o.  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:45pm On Jul 26, 2025 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by FIGARO00: 7:39pm On Jul 26, 2025 |
It's like this night is ladies night... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by FIGARO00: 9:20pm On Oct 06, 2024 |
AmazonTopaz: Omo Whitemoney season better pass this one Can't even compare. Whitemoney that won with almost 50%. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by FIGARO00: 9:10pm On Oct 06, 2024 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by FIGARO00: 9:00pm On Oct 06, 2024 |
See percentage sef, just two points difference.
Anybody wey call whitemoney season boring again...
Till next year by God's grace, that's if baba prezzido neva finish Nigerian patapata.
Baby Giel how far, see you later. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by FIGARO00: 8:19pm On Oct 06, 2024 |
Victoria left before Onyeka??!!! Onyeka top 3, despite the hate and slander all over social media! I'm glad her fans didn't leave her side. Like her or not, Onyeka na content, most of the talking points came from Onyeka. Even the small content that kassia and Victoria had was courtesy of Onyeka. Abeg, Onyeka, chop kiss.  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by FIGARO00: 8:11pm On Oct 06, 2024 |
Giel: Page 1000
For Chinwe Dj flo Rhuthee
SaltyAisha  FIGARO00 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by FIGARO00: 8:09pm On Oct 06, 2024 |
Giel: She looked good too.  They both looked good. I'm doing great. You? Very fine. Hope this final night is not too boring? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by FIGARO00: 7:45pm On Oct 06, 2024 |
Ehen, dem don enter the real top 5.
At least, Onyeka made top 5. |